Song parody of

Sideguy

by Kayode

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Sideguy song by Kayode.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Big boy you gats check the swag twice Girls steady coming but I no dey shag twice I be Yoruba boy and I Dey act nice And I Dey like girls wey sabi shake their backside As we enter the place dem just dey shine eyes All those skrep wey you see, dem no be my guys And for Lagos for here you gass to shine eyes And if it ain’t about the money guy na bye bye She’s a shy type, but she fine die I suppose knack once, but I knack twice Shawty pussy got the cream e be like fan ice And my body come dey hot e be like Fahrenheit She dey form before, she gimme hard time Now she got her back up, e be like hard drive Now she asking what are we? emi bad guy But I’m just doing my work, emi Side guy Sideguy, Contact me I’m a Sideguy We don’t do feelings, Sideguy WhatsApp me, I’m a side guy Call me anytime, I got time I can be your bestie, I’m a side guy Always keep it confidential, side guy Never getting jealous, I’m a side guy (Nibo!) Sideguy Hello, this guy that I’m with is really pissing off, he doesn’t even understand me He doesn’t get me like you do. He doesn’t call me, he doesn’t even like Can you come over? I really need you here, please Shawty call me up on the phone saying Hey Man (Hey man) I got issues with my main man (Ah Pele) Ko kin entertain wa Cos he’s really really boring he’s lame guy (O ma ga o) And you’re really really popping you’re a fame guy And you treat me like a queen, you’re my best guy On the bed, it’s a movie mehn I can’t lie So I really really want you as the main guy (Ehn Hol up hol up) Okay baby let me tell you something real quick, I no like that kind thing I’m only your side piece, don’t get too attached please I’m with you for the benefits Now you kon dey vex but you knew from the genesis (Nawa) Kike Today, Bola Tomorrow (No time) Chioma guy no dey she don dey call o (Okay) Ada sef send DM, she want to knack And my ex don dey call, she want me back (Abeg koshi) Sideguy, Contact me I’m a Sideguy We don’t do feelings, Sideguy WhatsApp me, I’m a side guy Call me anytime, I got time I can be your bestie, I’m a side guy Always keep it confidential, side guy Never getting jealous, I’m a side guy (Nibo!) Sideguy

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Sideguy

2,573
73     1

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
How do you pronounce the name of the American indie band MGMT?
A em gee em tee
B managment
C migmit
D migemt

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Kayode tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!