Sideguy

Kayode

2 fans

Kayode

Kayode is both a surname and a masculine given name of Yoruba origin. more »


2:45
15 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Big boy you gats check the swag twice
Girls steady coming but I no dey shag twice
I be Yoruba boy and I Dey act nice
And I Dey like girls wey sabi shake their backside 
As we enter the place dem just dey shine eyes
All those skrep wey you see, dem no be my guys
And for Lagos for here you gass to shine eyes
And if it ain’t about the money guy na bye bye
She’s a shy type, but she fine die
I suppose knack once, but I knack twice
Shawty pussy got the cream e be like fan ice 
And my body come dey hot e be like Fahrenheit 
She dey form before, she gimme hard time 
Now she got her back up, e be like hard drive 
Now she asking what are we? emi bad guy
But I’m just doing my work, emi Side guy 
 
Sideguy, Contact me I’m a Sideguy
We don’t do feelings, Sideguy 
WhatsApp me, I’m a side guy 
Call me anytime, I got time 
I can be your bestie, I’m a side guy 
Always keep it confidential, side guy 
Never getting jealous, I’m a side guy (Nibo!)
Sideguy 
 
Hello, this guy that I’m with is really pissing off, he doesn’t even understand me
He doesn’t get me like you do. He doesn’t call me, he doesn’t even like
Can you come over? I really need you here, please
 
Shawty call me up on the phone saying Hey Man (Hey man)
I got issues with my main man (Ah Pele)
Ko kin entertain wa 
Cos he’s really really boring he’s lame guy (O ma ga o)
And you’re really really popping you’re a fame guy
And you treat me like a queen, you’re my best guy 
On the bed, it’s a movie mehn I can’t lie 
So I really really want you as the main guy 
(Ehn Hol up hol up)
Okay baby let me tell you something real quick, I no like that kind thing
I’m only your side piece, don’t get too attached please
I’m with you for the benefits 
Now you kon dey vex but you knew from the genesis (Nawa)
Kike Today, Bola Tomorrow (No time)
Chioma guy no dey she don dey call o (Okay)
Ada sef send DM, she want to knack
And my ex don dey call, she want me back 
(Abeg koshi)
 
Sideguy, Contact me I’m a Sideguy
We don’t do feelings, Sideguy 
WhatsApp me, I’m a side guy 
Call me anytime, I got time 
I can be your bestie, I’m a side guy 
Always keep it confidential, side guy 
Never getting jealous, I’m a side guy (Nibo!)
Sideguy

 Struggling with Sideguy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: KAYODE KAYODE, TEMITAYO OLASUNKANMI KAREEM

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sideguy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sideguy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3270245/Kayode/Sideguy>.

    Missing lyrics by Kayode?

    Know any other songs by Kayode? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Sideguy

    2,573
    73     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Taylor Swift album was the highest grossing U.S. tour by a woman?
    A Reputation
    B Speak Now
    C Red
    D 1989

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kayode tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!