Song parody of

Warri boy (feat. Erigga)

by Glenn Mena

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Warri boy (feat. Erigga) song by Glenn Mena.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Oide! I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy oo Ehen I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy oo Ehen Airport road Udu road Ekpan road Effurun road Enerhen I was born and brought up From a town wey people no dey fear Who dey lock up o I be Warri boy o Ehen Still on the matter Dem say for the club Our songs don dey burst head o I be Warri boy o Ehen If you see me for your corner Show me love, show me respect Because say I be Warri boy o Ehen Dem don talk am before I'm sure you heard Before before And now you know Say Warri no dey carry last Oh Lord Oh Lord I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy o I be Warri boy o Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy o Ehen Airport road Udu road Ekpan road Effurun road Enerhen Who know me go know say I be old Warri Gamble ground na stockings I dey code money The street is not friendly when your pocket fat So even though I no dey baff, I gats wash my back Avenue boy, na one room me and my mama stay When rain fall na water naim we dey first bail I find koto for bush Pangolo for dirty Na we dey enter una domot pack una gbete Warri boy Warri boy We no dey carry last If e too much na draw So no draw that cutlass Asawanawana I dey drop sh*t like goat Spit anyhow like say something hook my throat December 24th Erigga don cut out Enter Igbudu market go shatter knockout Dey sell give all my guys Make dem shoot die Na dem know Anybody kpor-kpor catch I don fly B race I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy o Ehen I be Warri boy o Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy o Ehen Airport road Udu road Ekpan road Effurun road Enerhen Ekpan road Udu road Effurun road Iyara Okere As you see us Na so we simple We dey fear God We no dey fear gun o We be Warri boys o Ehen If na English We dey rock am If na pidgin Na we dey hawk am o We be Warri boys o Ehen We no be G boys Officer free us Na the oil We take dey see front We be Warri boys o Ehen If you try one Many go run come Na the OT Where we come from We be Warri boys o I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy o Ehen I be Warri boy o Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy oo Ehen Zeen I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy oo Ehen I be Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy Warri boy oo Ehen Ekpan road Udu road Effurun road Iyara Okere DSC Ajamimogha Everywhere Edjeba Warri boy o Eh eh You already know Jethro pon the beat Warri eh eh eh Warri boy eh eh eh Warri boy eh eh eh Warri boy eh eh eh You hear dat Warri boy eh eh eh Warri boy eh eh eh Warri boy oh oh oh oh

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Warri boy (feat. Erigga)

30,267
433     4

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Posted With Demons is a song title by?
A 21 salvage
B Future
C Lil Wayne
D Lil Marlo

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Glenn Mena tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!