Warri boy (feat. Erigga)

Glenn Mena

0 fans

Glenn Mena

Akauveh Erumena Glenn (born July 22, 1985), better known by his stage name Glenn Mena, is a Nigerian-South African singer, songwriter, and instrumentalist. more »


5:36
147 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oide!

I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy oo
Ehen
I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy oo
Ehen
Airport road
Udu road
Ekpan road
Effurun road
Enerhen

I was born and brought up
From a town wey people no dey fear
Who dey lock up o
I be Warri boy o Ehen
Still on the matter
Dem say for the club
Our songs don dey burst head o
I be Warri boy o Ehen
If you see me for your corner
Show me love, show me respect
Because say
I be Warri boy o Ehen
Dem don talk am before
I'm sure you heard
Before before
And now you know
Say Warri no dey carry last
Oh Lord
Oh Lord

I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy o
I be Warri boy o
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy o
Ehen
Airport road
Udu road
Ekpan road
Effurun road
Enerhen

Who know me go know say I be old Warri
Gamble ground na stockings I dey code money
The street is not friendly when your pocket fat
So even though I no dey baff, I gats wash my back
Avenue boy, na one room me and my mama stay
When rain fall na water naim we dey first bail
I find koto for bush
Pangolo for dirty
Na we dey enter una domot pack una gbete
Warri boy Warri boy
We no dey carry last
If e too much na draw
So no draw that cutlass
Asawanawana I dey drop sh*t like goat
Spit anyhow like say something hook my throat
December 24th Erigga don cut out
Enter Igbudu market go shatter knockout
Dey sell give all my guys
Make dem shoot die
Na dem know
Anybody kpor-kpor catch I don fly
B race

I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy o
Ehen
I be Warri boy o
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy o
Ehen
Airport road
Udu road
Ekpan road
Effurun road
Enerhen
Ekpan road
Udu road
Effurun road
Iyara
Okere

As you see us
Na so we simple
We dey fear God
We no dey fear gun o
We be Warri boys o
Ehen
If na English
We dey rock am
If na pidgin
Na we dey hawk am o
We be Warri boys o
Ehen
We no be G boys
Officer free us
Na the oil
We take dey see front
We be Warri boys o
Ehen
If you try one
Many go run come
Na the OT
Where we come from
We be Warri boys o

I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy o
Ehen
I be Warri boy o
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy oo
Ehen
Zeen
I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy oo
Ehen
I be Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy
Warri boy oo
Ehen
Ekpan road
Udu road
Effurun road
Iyara
Okere
DSC
Ajamimogha
Everywhere
Edjeba
Warri boy o
Eh eh

You already know
Jethro pon the beat
Warri eh eh eh
Warri boy eh eh eh
Warri boy eh eh eh
Warri boy eh eh eh
You hear dat
Warri boy eh eh eh
Warri boy eh eh eh
Warri boy oh oh oh oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Glenn Mena

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Warri boy (feat. Erigga) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Warri boy (feat. Erigga) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5771428/Glenn+Mena/Warri+boy+%28feat.+Erigga%29>.

    Missing lyrics by Glenn Mena?

    Know any other songs by Glenn Mena? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Warri boy (feat. Erigga)

    30,267
    433     4

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A BTS
    B Why Don't We
    C One Direction
    D AC/DC

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Glenn Mena tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!