Song parody of

Temple

by Kida Wonder

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Temple song by Kida Wonder.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah I heard my songs are very vital motivation to the youth Kida you are a legend always telling the truth Steady dey burst rhymes like say na me be may weather I dey drop am back to back any season any weather Na me dey give dem trips my flows be like plane Better tell your best rapper make he no near my lane Kida wonder is the future no one should put on a mask If you ask me oga tell me na who i go ask Mummy told me boy be careful the street is not your father land Make sure you hustle tight no dey hate on another man Life sucks he con be like say i be d*** I think you need to get a doctor cos my flows are very sick I'm a beast these rappers tryna get me locked up To some i correct die but to some i dey f*** up Producer busy dey make beats kida wonder dey murder dem My flows are too spiritual taking hip hop to another realm Kida wait comot for here you too spit bars Flows hook me for throat no be my fault say i vomit bars I dey give dem afro hip hop on a tempo I'm a king my guy and you are welcome to my temple I no dey roll with you nigga we no mate Don't ever call me blood me and you we no relate A Capalot ! but ain't polo G So many friends out there but i don't think i have a gee You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah You are welcome to my temple you are welcome to my zone You are welcome to my kingdom you are welcome to my throne You no fit play with my feelings cos normally me i no get I'm a clean rapper call me lyrical saint I never start to blow why you dey hate me oga Am just being loyal no dey underrate me oga I just dey fake smile most times but the real me is in pain Got money on my mind and it's driving me insane I'm a bully ready to murder any beat I no be sars but if i see another exhibit From any rapper con dey talk say he wan dey beef me E go clear for your eye see my brother believe me Kida wonder abeg give up Satan get thee behind me So many things i don see oboy just dey remind me Say nobody gat my back at all apart from me Oh lord i need your grace make he no depart from me Yeah Am a gunshot but e go hard for you to fire me To those wey dey hate bless ya you dey inspire me Dem talk say we go die young buh we keep on waking Am a king am a champion am a legend in the making You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah You are welcome to my temple Make nobody come dey near my lane oh I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah Enemies want make I fall but I dey rise everyday Racks upon racks dem dey surprise everyday Am not your class brother maybe i be your school My lyrics drip too hard but he no be swimming pool Baby just the cap khalifa is now a father Don dey murder (Mother) this beat update me if you know the father I say nothing but the truth that's why my lyrics are bitter Life is a journey but we no know how many metre Punchlines everywhere but i no be mike Tyson I dey break on top the beat lyrical Micheal Jackson Am the only mad rapper wey no dey take weed When i dey come with my flows other rappers dey take speed You no wan hustle abi you dey wait for motivation I just dey laugh you oga you never see intimidation I'm the man of the rap game other rappers dey bench I come in peace brother i no come here for revenge I no kill person abeg Bros i just dey murder beat If six no go reach ehh you can dig another feet If hip hop was a forest then kida don too murder meat Done justice to this one ehhn you can bring another beat

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Temple

567
4     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
A we
B I
C now
D you

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Kida Wonder tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Temple

»