Temple

Kida Wonder

1 fan

Kida Wonder


4:44
389 
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
I heard my songs are very vital motivation to the youth
Kida you are a legend always telling the truth
Steady dey burst rhymes like say na me be may weather
I dey drop am back to back any season any weather
Na me dey give dem trips my flows be like plane
Better tell your best rapper make he no near my lane
Kida wonder is the future no one should put on a mask
If you ask me oga tell me na who i go ask
Mummy told me boy be careful the street is not your father land
Make sure you hustle tight no dey hate on another man
Life sucks he con be like say i be d***
I think you need to get a doctor cos my flows are very sick
I'm a beast these rappers tryna get me locked up
To some i correct die but to some i dey f*** up
Producer busy dey make beats kida wonder dey murder dem
My flows are too spiritual taking hip hop to another realm
Kida wait comot for here you too spit bars
Flows hook me for throat no be my fault say i vomit bars
I dey give dem afro hip hop on a tempo
I'm a king my guy and you are welcome to my temple
I no dey roll with you nigga we no mate
Don't ever call me blood me and you we no relate
A Capalot ! but ain't polo G
So many friends out there but i don't think i have a gee
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple you are welcome to my zone
You are welcome to my kingdom you are welcome to my throne
You no fit play with my feelings cos normally me i no get
I'm a clean rapper call me lyrical saint
I never start to blow why you dey hate me oga
Am just being loyal no dey underrate me oga
I just dey fake smile most times but the real me is in pain
Got money on my mind and it's driving me insane
I'm a bully ready to murder any beat
I no be sars but if i see another exhibit
From any rapper con dey talk say he wan dey beef me
E go clear for your eye see my brother believe me
Kida wonder abeg give up Satan get thee behind me
So many things i don see oboy just dey remind me
Say nobody gat my back at all apart from me
Oh lord i need your grace make he no depart from me
Yeah Am a gunshot but e go hard for you to fire me
To those wey dey hate bless ya you dey inspire me
Dem talk say we go die young buh we keep on waking
Am a king am a champion am a legend in the making
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
Enemies want make I fall but I dey rise everyday
Racks upon racks dem dey surprise everyday
Am not your class brother maybe i be your school
My lyrics drip too hard but he no be swimming pool
Baby just the cap khalifa is now a father
Don dey murder (Mother) this beat update me if you know the father
I say nothing but the truth that's why my lyrics are bitter
Life is a journey but we no know how many metre
Punchlines everywhere but i no be mike Tyson
I dey break on top the beat lyrical Micheal Jackson
Am the only mad rapper wey no dey take weed
When i dey come with my flows other rappers dey take speed
You no wan hustle abi you dey wait for motivation
I just dey laugh you oga you never see intimidation
I'm the man of the rap game other rappers dey bench
I come in peace brother i no come here for revenge
I no kill person abeg Bros i just dey murder beat
If six no go reach ehh you can dig another feet
If hip hop was a forest then kida don too murder meat
Done justice to this one ehhn you can bring another beat

 Struggling with Temple? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Kida Wonder

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Temple Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Temple Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5856142/Kida+Wonder/Temple>.

    Missing lyrics by Kida Wonder?

    Know any other songs by Kida Wonder? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Temple

    567
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “Don't speak, I know just what you're sayin', So please stop explainin', Don't tell me 'cause it hurts.“
    A Britney Spears
    B Save Ferris
    C No Doubt
    D Kylie Minogue

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kida Wonder tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Temple

    »