Song parody of

Where The Money

by Emey

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Where The Money song by Emey.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Ah Shebi you don see Some thing like this Inside my money I dey work, I de hustle I de try to dey top up Some people dem dey try to de fuck up B2 on this one again now It's Emey! Make I tell you wetin I see for street Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey… Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey… Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey…. Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey…. So me call you Mister Chairman See I been calling on ya make you tell me What's my MTCN number Cos me want no lamba see I been counting on ya Make you make time to do the transfer Everyday you say make I de wait 24/7 I don de wait What you come de do I don de hate Money when I make I no dey waste Babylon coming See the people running See the people fighting Then the mountain burning Cos you'ready know that We are not stopping Winners analyze and we never quitting Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey…. Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey…. Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey…. Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey…. Demma acting lonely mehn Nobody holy pass Me I got to do what I really got to do Make you never ever ever come try to trespass I was born in warri and warri no carry last Make you know some people demma bad Demma roll you down dey hold your cash Demma run you like malaria mosquito Demma bad Make you know some people demma bad Demma roll you down dey hold your cash Demma run you like malaria mosquito Demma bad Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey… Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey… Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey… Where the money dey Where the owo dey (where the hustle dey) Where the sika dey Dey…

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Where The Money

22
3     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"They say all's well that ends well, but _____________"
A I'm in a new cell.
B I'm in a new hell.
C I can't really tell.
D it didn't end well.

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Emey tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!