Where The Money

Emey

0 fans

Emey


3:26

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah
Shebi you don see
Some thing like this
Inside my money I dey work, I de hustle
I de try to dey top up
Some people dem dey try to de f*ck up
B2 on this one again now
It's Emey!
Make I tell you wetin I see for street
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey…
Where the money dey
Where the owo dey
Where the sika dey
Dey…
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey….
Where the money dey
Where the owo dey
Where the sika dey
Dey….
So me call you Mister Chairman
See I been calling on ya make you tell me
What's my MTCN number
Cos me want no lamba see
I been counting on ya
Make you make time to do the transfer
Everyday you say make I de wait
24/7 I don de wait
What you come de do I don de hate
Money when I make
I no dey waste
Babylon coming
See the people running
See the people fighting
Then the mountain burning
Cos you'ready know that
We are not stopping
Winners analyze and we never quitting
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey….
Where the money dey
Where the owo dey
Where the sika dey
Dey….
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey….
Where the money dey
Where the owo dey
Where the sika dey
Dey….
Demma acting lonely mehn
Nobody holy pass
Me I got to do what I really got to do
Make you never ever ever come try to trespass
I was born in warri and warri no carry last
Make you know some people demma bad
Demma roll you down dey hold your cash
Demma run you like malaria mosquito Demma bad
Make you know some people demma bad
Demma roll you down dey hold your cash
Demma run you like malaria mosquito Demma bad
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey…
Where the money dey
Where the owo dey
Where the sika dey
Dey…
Where the money dey
Where the muller dey
Where the sika dey
Dey…
Where the money dey
Where the owo dey (where the hustle dey)
Where the sika dey
Dey…

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ememete Akpan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Where The Money Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Where The Money Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6570335/Emey/Where+The+Money>.

    Missing lyrics by Emey?

    Know any other songs by Emey? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Where The Money

    22
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    'All we want from you are the kicks you've given us...'
    A I Must Confess
    B Little Black Dress
    C S Express
    D Motorcycle Emptiness

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emey tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!