Song parody of

Grace (feat. Midebliss)

by Mcare

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Grace (feat. Midebliss) song by Mcare.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

The song is not coming out from my mouth, why Uhhh, Ye eh ah, Midebliss Pon the boys dem yeah Oh uh oh oooo Oma debe gan gan Ye-ahhhh This life no easy my brother make you do your own People plenty for the street wey dey try and sweat No give up on yourself make you do your best Leave the rest to baba God make He do you well oooo Ah go make am oh oo You go make am oh We go make am oh oh oh oh oh When people see me make dem call me graced Call me graced When they see you make dem call you grace Call you grace Ah go make am oh oh oh oh oh A ma debe gan Moma debe gan O ma debe gan (moma debe gan gan) Je a de be gan an aann yeah...ye eh ye yeahhh Sometimes I doubt the person that reflects on my mirror Could this little and low profile guy be a public figure But shey ni mo ma n ti werey bor tim ba ranti 'bi mo ti n bor Timo shey n kor lamba, RnB , Mo n kor Afro Mon kor hip-hop Won ti ni oju boro o gbomo lowo ekuro ire toma tojo won ni lowo esu kor Komi amala le ho, Kosi lowo elubo k'omo ile iwe yege, kosi lowo oluko Sometimes when you see me smiling and happy Maybe inside me, tears are down on my cheeks Sacrificed all I gat for music remaining nothing Yet no gain can you imagine But sincerely I'm not forcing myself on music I gat the talent, gat the sauce be maggi And some people want me to fail totally To follow their lead and give up on my dreams I'll give them no as an answer Coz I'm a fighter no bouncer Coz baba God na my ladder I'm already on the ladder E no matter what you're facing Keep your head up and forget people hating Do your best and pray for mercy No let dem tell you say you no fit make it Your greatest friend is yourself My brother work on yourself Your greatest foe is yourself My sister work on yourself When people see me make dem call me graced Call me graced When they see you make dem call you grace make dem call you graced , grace Ah go make am oh oh oh oh oh A ma debe gan Midebliss o ma debe Moma debe gan Mcare oma debe O ma debe gan (oya ,oya ) gbogbo wa maa debe Oma de be gan an aann yeah...ye eh ye yeahhh POF loshey beat

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Grace (feat. Midebliss)

2
0     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
According to Gary Numan, we are...?
A Plastic
B Steel
C Plasticine
D Glass

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Mcare tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!