Grace (feat. Midebliss)

Mcare

0 fans

Mcare


2:44

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

The song is not coming out from my mouth, why
Uhhh, Ye eh ah, Midebliss Pon the boys dem yeah
Oh uh oh oooo
Oma debe gan gan
Ye-ahhhh
This life no easy my brother make you do your own
People plenty for the street wey dey try and sweat
No give up on yourself make you do your best
Leave the rest to baba God make He do you well oooo
Ah go make am oh oo
You go make am oh
We go make am oh oh oh oh oh
When people see me make dem call me graced
Call me graced
When they see you make dem call you grace
Call you grace
Ah go make am oh oh oh oh oh
A ma debe gan
Moma debe gan
O ma debe gan (moma debe gan gan)
Je a de be gan an aann yeah...ye eh ye yeahhh
Sometimes I doubt the person that reflects on my mirror
Could this little and low profile guy be a public figure
But shey ni mo ma n ti werey bor tim ba ranti 'bi mo ti n bor
Timo shey n kor lamba, RnB , Mo n kor Afro Mon kor hip-hop
Won ti ni oju boro o gbomo lowo ekuro
ire toma tojo won ni lowo esu kor
Komi amala le ho, Kosi lowo elubo
k'omo ile iwe yege, kosi lowo oluko
Sometimes when you see me smiling and happy
Maybe inside me, tears are down on my cheeks
Sacrificed all I gat for music remaining nothing
Yet no gain can you imagine
But sincerely I'm not forcing myself on music
I gat the talent, gat the sauce be maggi
And some people want me to fail totally
To follow their lead and give up on my dreams
I'll give them no as an answer
Coz I'm a fighter no bouncer
Coz baba God na my ladder
I'm already on the ladder
E no matter what you're facing
Keep your head up and forget people hating
Do your best and pray for mercy
No let dem tell you say you no fit make it
Your greatest friend is yourself
My brother work on yourself
Your greatest foe is yourself
My sister work on yourself
When people see me make dem call me graced
Call me graced
When they see you make dem call you grace
make dem call you graced , grace
Ah go make am oh oh oh oh oh
A ma debe gan
Midebliss o ma debe
Moma debe gan
Mcare oma debe
O ma debe gan (oya ,oya ) gbogbo wa maa debe
Oma de be gan an aann yeah...ye eh ye yeahhh
POF loshey beat

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Joseph Oyeniyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Grace (feat. Midebliss) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Grace (feat. Midebliss) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7147504/Mcare/Grace+%28feat.+Midebliss%29>.

    Missing lyrics by Mcare?

    Know any other songs by Mcare? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Grace (feat. Midebliss)

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Endah N Rhesa
    B Sore
    C Mocca
    D Ten2Five

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mcare tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!