Song parody of

Migrate

by Yung L

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Migrate song by Yung L.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Ah boy Me I got the sound make the girl demma bend over Anywere I dey they dey feel my vibe eh See I got the jam wey dey make thema come over Anywhere I dey they dey feel my style oh Oya pass me the tana tana (Tana tana) Me I come with the sound Mali give them fire fire (Fire fire) Bad man people dem dey try but that devil is a liar liar (Liar liar) Anytime wey I come see the boy I dey buru gaba Me I dey buru gaba The thing dey bust me for my brain oh Ah ah my brain oh Baby girl demma whine it for my place oh Oh oh my place oh Anywhere you dey say my girl I go migrate oh Mhmm migrate oh Anytime I see you girl I dey girate oh Say I dey girate oh Oyo shey you go give me the banku O o o oyo I no go leave you like a jumbul oh Mu mu mummy oh Shey you go pass me the jollof Mu mu mummy oh Make I ginger the groundnut oh Girlie take me higher higher Me I wanna chop your pizza Me I no go look Theresa Lagos down to Ebisa Girlie take me higher higher Me I wanna chop your pizza Me I no go look Theresa Lagos down to Ebisa The thing dey bust me for my brain oh Ah ah my brain oh Baby girl demma whine it for my place oh Oh oh my place oh Anywhere you dey say my girl I go migrate oh Mhmm migrate oh Anytime I see you girl I dey girate oh Ah ah say I dey girate oh The thing dey bust me for my brain oh Ah ah my brain oh Baby girl demma whine it for my place oh Oh oh my place oh Anywhere you dey say my girl I go migrate oh Mhmm migrate oh Anytime I see you girl I dey girate oh Ah ah say I dey girate oh wey

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"You're So Vain" refers to three men, one of them is...
A Martin Sheen
B Al Pacino
C Warren Beatty
D Chuck Norris

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Yung L tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!