Migrate

Yung L

0 fans

Yung L

Christopher Omenye, professionally known as Yung L (pronounced Young L), is a Nigerian singer, songwriter, and performer. more »


2:39

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ah boy
Me I got the sound make the girl demma bend over
Anywere I dey they dey feel my vibe eh
See I got the jam wey dey make thema come over
Anywhere I dey they dey feel my style oh
Oya pass me the tana tana (Tana tana)
Me I come with the sound Mali give them fire fire (Fire fire)
Bad man people dem dey try but that devil is a liar liar (Liar liar)
Anytime wey I come see the boy I dey buru gaba
Me I dey buru gaba

The thing dey bust me for my brain oh
Ah ah my brain oh
Baby girl demma whine it for my place oh
Oh oh my place oh
Anywhere you dey say my girl I go migrate oh
Mhmm migrate oh
Anytime I see you girl I dey girate oh
Say I dey girate oh

Oyo shey you go give me the banku
O o o oyo
I no go leave you like a jumbul oh
Mu mu mummy oh
Shey you go pass me the jollof
Mu mu mummy oh
Make I ginger the groundnut oh
Girlie take me higher higher
Me I wanna chop your pizza
Me I no go look Theresa
Lagos down to Ebisa
Girlie take me higher higher
Me I wanna chop your pizza
Me I no go look Theresa
Lagos down to Ebisa

The thing dey bust me for my brain oh
Ah ah my brain oh
Baby girl demma whine it for my place oh
Oh oh my place oh
Anywhere you dey say my girl I go migrate oh
Mhmm migrate oh
Anytime I see you girl I dey girate oh
Ah ah say I dey girate oh

The thing dey bust me for my brain oh
Ah ah my brain oh
Baby girl demma whine it for my place oh
Oh oh my place oh
Anywhere you dey say my girl I go migrate oh
Mhmm migrate oh
Anytime I see you girl I dey girate oh
Ah ah say I dey girate oh wey

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: HYACINTH OBIDI MGBEAFULUBA, OMENYE CHRISTOPHER CHUKWUEMEKA

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Migrate Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Migrate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8538439/Yung+L/Migrate>.

    Missing lyrics by Yung L?

    Know any other songs by Yung L? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I kissed a girl and I liked it, the taste of her ____________"
    A was like crabstick
    B cherry chapstick
    C berry chapstick
    D felt like plastic

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yung L tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!