Song parody of

INAMORATA

by Nosa Lee

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the INAMORATA song by Nosa Lee.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

INTRO Okay Eeeeeh, aaaaah Love dey warry me, eeh Worry me aah You see I don dey grow wings Na since the day we see Aaaah, eeh inamorata! CHORUS Food e no dey for locker Handout I no send palaver Who go ask 4 money na joker But I'm loving u over & over That na why I dey plan wiser So I'm saving my naira for booker And na with you, my inamorata VERSE 1 Aii, I no dey lie As you see me so I no dey lie Na my roommates dem be dey want make I lie Make I tell you say we leave for sky Say na my papa get dubai All that na lie But my love for you no be lie I'll do anything to stop your cry If you want I go fight your fight You kind of beauty, no be here Abegi! Yoy too fine sef You fit slap me and blow me ehh And bite me and pinch me, I no go vex This no be hype Aii, I don dey shy CHORUS Food e no dey for locker Handout I no send palaver Who go ask 4 money na joker But I'm loving u over & over That na why I dey plan wiser So I'm saving my naira for booker And na with you, my inamorata VERSE 2 Oya hold my hand Make we dey stroll from end to end No mind the ex If dem like make their eye dey red Me and you we too blend And this our love e no go end Which time you go free today I go dey wait you for back gate So mr. lecturer, no delay No be today naim you go come plan to stay I'm feeling feeling my baby I want to see my baby I'm missing missing my baby Love dey warry me ehh. CHORUS Food e no dey for locker Handout I no send palaver Who go ask 4 money na joker But I'm loving u over & over That na why I dey plan wiser So I'm saving my naira for booker And na with you, my inamorata OUTRO Ahaa! No mind those cars when dey patrol this campus as if their thing loss Who e help? Hehehehe, is me that love you pass Nosa Lee.

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which European synth-pop band released “Take On Me”?
A Duran Duran
B A-ha
C Camouflage
D Depeche Mode

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Nosa Lee tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!