INAMORATA

Nosa Lee

0 fans

Nosa Lee


4:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

INTRO
Okay
Eeeeeh, aaaaah
Love dey warry me, eeh
Worry me aah
You see I don dey grow wings
Na since the day we see
Aaaah, eeh inamorata!


CHORUS
Food e no dey for locker
Handout I no send palaver
Who go ask 4 money na joker
But I'm loving u over & over
That na why I dey plan wiser
So I'm saving my naira for booker
And na with you, my inamorata


VERSE 1
Aii, I no dey lie
As you see me so I no dey lie
Na my roommates dem be dey want make I lie
Make I tell you say we leave for sky
Say na my papa get dubai
All that na lie
But my love for you no be lie
I'll do anything to stop your cry
If you want I go fight your fight
You kind of beauty, no be here
Abegi! Yoy too fine sef
You fit slap me and blow me ehh
And bite me and pinch me, I no go vex
This no be hype
Aii, I don dey shy


CHORUS
Food e no dey for locker
Handout I no send palaver
Who go ask 4 money na joker
But I'm loving u over & over
That na why I dey plan wiser
So I'm saving my naira for booker
And na with you, my inamorata


VERSE 2
Oya hold my hand
Make we dey stroll from end to end
No mind the ex
If dem like make their eye dey red
Me and you we too blend
And this our love e no go end
Which time you go free today
I go dey wait you for back gate
So mr. lecturer, no delay
No be today naim you go come plan to stay
I'm feeling feeling my baby
I want to see my baby
I'm missing missing my baby
Love dey warry me ehh.


CHORUS
Food e no dey for locker
Handout I no send palaver
Who go ask 4 money na joker
But I'm loving u over & over
That na why I dey plan wiser
So I'm saving my naira for booker
And na with you, my inamorata

OUTRO
Ahaa!
No mind those cars when dey patrol this campus as if their thing loss
Who e help?
Hehehehe, is me that love you pass
Nosa Lee.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Nosakhare Onyemihian

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the INAMORATA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "INAMORATA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8849862/Nosa+Lee/INAMORATA>.

    Missing lyrics by Nosa Lee?

    Know any other songs by Nosa Lee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Buddy Holly
    B Del Shannon
    C Ritchie Valens
    D Frankie Valley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Nosa Lee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!