Song parody of

Shade (feat. Poptera)

by Don Fortune

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Shade (feat. Poptera) song by Don Fortune.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Yeah Don Fortune Legend Yeah See I no dey send anybody like I told you before Cuz only ur love fit make me fall like say I don dey drunk See forget what you heard about me Dem just dey talk Defining the love I gat for you is almost like a punch Taking you round the world to prove the love is not enough But for real I'll take care of you with everything I've got Only you fit treat my wound I Love you right from the womb I'll take care of you from naija to Cameroon Gbaooh Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me One day o when mhi like shine I go carry you enter Yankee Only your lor love Only ur lor love wey dey enter my body Yeah See Yeah Can't say what the day my unfold Nobody can tell how tomorrow may go Just wanna be close to you and show to you that to me you're more than gold I'm not an overseer but I can see the future is very bright That's why I'm ready to feature you straight into my heart You're the reason why I smile see I swear I cannot lie Baby girl you be my pride come let go out with my ride You're the only one I promise I'll chase for life I'll take care of you with everything in life Cuz you make me feel alright everyday and night I will never do you wrong always to be by your side Why you do to me like ah dis like ah that Girl you make me go larger everyday like a star Baby See if no be you nobody fit be my wife I'll love you love you love you till the day that I would die Gbaooh Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me One day o when mhi like shine I go carry you enter Yankee Only ur lor love Only ur lor love wey dey enter my body Yeye o nobody go talk again o as I dey on top ur matter today o The way you dey drive dey sweet me throwaway the key inside water Aiye o All my head na Koko make my people no bother Only your lor love only your lor love Hey hey Me I don tire Me I never chop better food since Aya Me I won marry you tell your mother If she won stake she go shoot me tire tire Tera Tera Tera One man jagaban iffa fire Eeeyah Eeeyah Eeeyah From back e go sweet you tire tire tire tire aya Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me One day o when mhi like shine I go like to carry you enter Yankee Only ur lor love Only ur lor love wey dey enter my body

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Scaramouche, Scaramouche, can you do the fandango…"
A The Beach Boys - I Get Around
B Queen - Bohemian Rhapsody
C Foo Fighters – Times Like These
D Natasha Bedingfield - Unwritten

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Don Fortune tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!