Shade (feat. Poptera)

Don Fortune

0 fans

Don Fortune


2:57

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah Don Fortune Legend Yeah

See I no dey send anybody like I told you before
Cuz only ur love fit make me fall like say I don dey drunk
See forget what you heard about me Dem just dey talk
Defining the love I gat for you is almost like a punch
Taking you round the world to prove the love is not enough
But for real I'll take care of you with everything I've got
Only you fit treat my wound
I Love you right from the womb
I'll take care of you from naija to Cameroon Gbaooh

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go carry you enter Yankee
Only your lor love Only ur lor love wey dey enter my body

Yeah See Yeah
Can't say what the day my unfold
Nobody can tell how tomorrow may go
Just wanna be close to you and show to you that to me you're more than gold
I'm not an overseer but I can see the future is very bright
That's why I'm ready to feature you straight into my heart
You're the reason why I smile see I swear I cannot lie
Baby girl you be my pride come let go out with my ride
You're the only one I promise I'll chase for life
I'll take care of you with everything in life
Cuz you make me feel alright everyday and night
I will never do you wrong always to be by your side
Why you do to me like ah dis like ah that
Girl you make me go larger everyday like a star
Baby See if no be you nobody fit  be my wife
I'll love you love you love you till the day that I would die
Gbaooh

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go carry you enter Yankee
Only ur lor love Only ur lor love wey dey enter my body

Yeye o nobody go talk again o as I dey on top ur matter today o
The way you dey drive dey sweet me throwaway the key inside water Aiye o
All my head na Koko make my people no bother
Only your lor love only your lor love
Hey hey
Me I don tire Me I never chop better food since Aya
Me I won marry you tell your mother
If she won stake she go shoot me tire tire
Tera Tera Tera One man jagaban iffa fire
Eeeyah Eeeyah Eeeyah From back e go sweet you tire tire tire tire aya

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go like to carry you enter Yankee
Only ur lor love Only ur lor love wey dey enter my body

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Akpotera Irughene, Kolawole James

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shade (feat. Poptera) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shade (feat. Poptera) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9122702/Don+Fortune/Shade+%28feat.+Poptera%29>.

    Missing lyrics by Don Fortune?

    Know any other songs by Don Fortune? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I dance.
    B She like the way that I woo.
    C She like the way that I speak.
    D She like the way that I rock.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don Fortune tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!