Song parody of

DREAMS

by Ysek

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the DREAMS song by Ysek.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Ye, say me no send nobody Oooo yh Oh huh Kept it on a low them wondering what I been doing Cooking music in the kitchen, Say na the aroma dem still smell them never get taste Hungry people say dem really cannot wait Now we Dey serve dem now Back 2 back my song dem Dey chow The girls Dem'ma liking me Everywhere wey me Dey dem Dey feel me now I say Mo tun ti de oo yeah We gon party today oo yeah Kama shanà wolè Tell all the boys make dem gbori wolè I say Mo tun ti de oo yeah We go party today oo yh yh yh Kama shanà wolè Tell all the boys make dem gbori wolè Yei ye I gat the money on my mind Fame on my mind Wake up from the dream gotta make it happen real life Steady on my grind nobody wan see you shine Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai I gat the money on my mind Fame on my mind Wake up from the dream gotta make it happen real life Steady on my grind nobody wan see you shine Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai Say the life wey me dey me no like no struggle ye And I want peace of mind me no want no wahala And I be steady up all night just for the pay Bad man wan piss me, me no liking no stressing haha Won ma gba o wo ma gba Coming out strong say no one man down Counting my blessings thanking Jah Hope in the Benz baby won ma gba Won ma gba o wo ma gba Coming out strong say no one man down Counting my blessings thanking Jah Won ma gba o won ma gba I say Mo tun ti de oo yeah We gon party today oo yeah Kama shanà wolè Tell all the boys make dem gbori wolè I say Motun tide o yh We gon party today oo yh yh yh Kama shano wole Tell all the boys make dem gbori wole yei ye I gat the money on my mind, Fame on my mind Wake up from the dream gotta make it happen real life Steady on my grind nobody wan see you shine Me no lie, I swear to God say dem wan see u cry I gat the money on my mind, Fame on my mind Wake up from the dream gotta make it happen real life Steady on my grind nobody wan see you shine Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai I say Motun ti de o yeah, we gon party today oo yh yh yh Kama shano wole Tell all the boys make dem gbori wole yei ye I got the money on my mind, fame on my mind Wake up from the dream gotta make it happen real life Steady on my grind nobdy wan see you shine, me no lie I swear to God say dem wan see you kpai

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the theme song to the movie: Staying Alive?
A Eric Carmen - Hungry Eyes
B Frank Stallone - Far from Over
C Ray Parker Jr. - Ghostbusters
D Survivor - Eye of the Tiger

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Ysek tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

DREAMS

»