DREAMS

Ysek

0 fans

Ysek


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ye, say me no send nobody
Oooo yh
Oh huh
Kept it on a low them wondering what I been doing
Cooking music in the kitchen,
Say na the aroma dem still smell them never get taste
Hungry people say dem really cannot wait
Now we Dey serve dem now
Back 2 back my song dem Dey chow
The girls Dem'ma liking me
Everywhere wey me Dey dem Dey feel me now
I say Mo tun ti de oo yeah
We gon party today oo yeah
Kama shanà wolè
Tell all the boys make dem gbori wolè
I say Mo tun ti de oo yeah
We go party today oo yh yh yh
Kama shanà wolè
Tell all the boys make dem gbori wolè Yei ye
I gat the money on my mind
Fame on my mind
Wake up from the dream gotta make it happen real life
Steady on my grind nobody wan see you shine
Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai
I gat the money on my mind
Fame on my mind
Wake up from the dream gotta make it happen real life
Steady on my grind nobody wan see you shine
Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai
Say the life wey me dey me no like no struggle ye
And I want peace of mind me no want no wahala
And I be steady up all night just for the pay
Bad man wan piss me, me no liking no stressing haha
Won ma gba o wo ma gba
Coming out strong say no one man down
Counting my blessings thanking Jah
Hope in the Benz baby won ma gba
Won ma gba o wo ma gba
Coming out strong say no one man down
Counting my blessings thanking Jah
Won ma gba o won ma gba
I say Mo tun ti de oo yeah
We gon party today oo yeah
Kama shanà wolè
Tell all the boys make dem gbori wolè
I say Motun tide o yh
We gon party today oo yh yh yh
Kama shano wole
Tell all the boys make dem gbori wole yei ye
I gat the money on my mind,
Fame on my mind
Wake up from the dream gotta make it happen real life
Steady on my grind nobody wan see you shine
Me no lie, I swear to God say dem wan see u cry
I gat the money on my mind,
Fame on my mind
Wake up from the dream gotta make it happen real life
Steady on my grind nobody wan see you shine
Me no lie, I swear to God say dem wan see u kpai
I say Motun ti de o yeah, we gon party today oo yh yh yh
Kama shano wole
Tell all the boys make dem gbori wole yei ye
I got the money on my mind, fame on my mind
Wake up from the dream gotta make it happen real life
Steady on my grind nobdy wan see you shine, me no lie
I swear to God say dem wan see you kpai

 Struggling with DREAMS? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Seriki Abubakar Adeola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the DREAMS Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DREAMS Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11126817/Ysek/DREAMS>.

    Missing lyrics by Ysek?

    Know any other songs by Ysek? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Complete the lyrics: "The sun goes down, the... ".
    A guitar gets loud
    B stars come up
    C stars come out
    D bars come out

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ysek tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    DREAMS

    »