Song parody of

ELUUP

by BlaqRose & Kishboy

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the ELUUP song by BlaqRose & Kishboy.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

So really art is what is happening At a particular time of a peoples development or underdevelopment So I think as far as Africa is concerned music Can't before for enjoyment music has to be for revolution Ashawo no Dey collect old note Only USSD make you take not On this note Be like I go swallow mentos See Wetin ekiti people carry give vote On my left hand APC on my right hand PDP For the middle LP I Dey on my  red Givenchy I go shout I go talk plenty I.N.E.C Dem dey claim say den innocent After B.A.T giddem 170 milli As u Dey chop the national cake No forget say my people dey find icing Ellu p 74 Elluuuu p 75 Elu p 76 ElluuuP77 Obi 78 Kerereke 79 Obi 80 Obi nwanem 81 Na all work no pay make Oga dele carry gun say na him and first bank today If to say Oga dele get new note problem violence dat one for no Dey But the situation is critical Enjoyment Is minimal ( and I must say ) That the problem of Nigerians Na all these kardashians But Me I no be politician uhn I no be INEC Technician But u no fit tell me say on the D-Day There was a problem with the BIVAs Every other day  bin dey sungbalaja Suffer suffer head just to register I no fit look my pikin 8 years later and I still Dey climb okada Ellu p 74 Elluuuu p 75 Elu p 76 ElluuuP77 Obi 78 Kerereke 79 Obi 80 Obi nwanem 81

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Fill in the blank. Eye of the ------
A Dog
B Zebra
C Tiger
D Cat

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

BlaqRose & Kishboy tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!