ELUUP
BlaqRose & Kishboy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
So really art is what is happening At a particular time of a peoples development or underdevelopment So I think as far as Africa is concerned music Can't before for enjoyment music has to be for revolution Ashawo no Dey collect old note Only USSD make you take not On this note Be like I go swallow mentos See Wetin ekiti people carry give vote On my left hand APC on my right hand PDP For the middle LP I Dey on my red Givenchy I go shout I go talk plenty I.N.E.C Dem dey claim say den innocent After B.A.T giddem 170 milli As u Dey chop the national cake No forget say my people dey find icing Ellu p 74 Elluuuu p 75 Elu p 76 ElluuuP77 Obi 78 Kerereke 79 Obi 80 Obi nwanem 81 Na all work no pay make Oga dele carry gun say na him and first bank today If to say Oga dele get new note problem violence dat one for no Dey But the situation is critical Enjoyment Is minimal ( and I must say ) That the problem of Nigerians Na all these kardashians But Me I no be politician uhn I no be INEC Technician But u no fit tell me say on the D-Day There was a problem with the BIVAs Every other day bin dey sungbalaja Suffer suffer head just to register I no fit look my pikin 8 years later and I still Dey climb okada Ellu p 74 Elluuuu p 75 Elu p 76 ElluuuP77 Obi 78 Kerereke 79 Obi 80 Obi nwanem 81
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ELUUP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11194697/BlaqRose+%26+Kishboy/ELUUP>.
Discuss the ELUUP Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In