Song parody of

Lifestyle

by ФИГИ

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Lifestyle song by ФИГИ.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Pretty girl like my style And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my lifestyle aaaah She tell me say she like style And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my style She dey like my lifestyle No go play her footballu No go play like Maradona Anything wey you want me ago buy you Anybody wey try ego turn kungfu No go play you footballu No go play like Maradona Anybody wey try ego turn kungfu Anything wey you want me ago buy you You dey feel my style Like my style This one sef ebi just freestyle Every day and night adey make her smile She dey feel my style Like my style This one sef ebi just freestyle Adey make her smile Adey make her smiiile Oh adey make her smile See my style She dey feel my style Tell me say make I no dey change my style Change my style I no dey change my style Adey make her smile See my style She dey feel my style Every day and night she dey feel my style Feel my style She dey feel my style No go play her footballu No go play like Maradona Anything wey you want me ago buy you Anybody wey try ego turn kungfu No go play you footballu No go play like Maradona Anybody wey try ego turn kungfu Anything wey you want me ago buy you You dey feel my style Like my style This one sef ebi just freestyle Everyday and night adey make her smile Oh you dey like my style Like my style You dey feel my style Feel my style You dey feel my style Like my style She dey like my style Pretty girl like my style And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my lifestyle She tell me say she like style And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my style She dey like my style No go play her footballu No go play like Maradona Anything wey you want me ago buy you Anybody wey try ego turn kungfu No go play you footballu No go play like Maradona Anybody wey try ego turn kungfu Anything wey you want me ago buy you

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
The following artists has a song with the title: "I Want You", except...
A Gracie Abrams
B Teza Sumendra
C Elvis Costello
D Chris Christian

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

ФИГИ tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!