Lifestyle

ФИГИ

0 fans

ФИГИ


2:56
#1

 Struggling with Lifestyle? Become a better singer in 30 days with these videos!

Pretty girl like my style
And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my lifestyle aaaah

She tell me say she like style
And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my style
She dey like my lifestyle

No go play her footballu
No go play like Maradona
Anything wey you want me ago buy you
Anybody wey try ego turn kungfu

No go play you footballu
No go play like Maradona
Anybody wey try ego turn kungfu
Anything wey you want me ago buy you

You dey feel my style
Like my style
This one sef ebi just freestyle
Every day and night adey make her smile

She dey feel my style
Like my style
This one sef ebi just freestyle
Adey make her smile
Adey make her smiiile

Oh adey make her smile
See my style
She dey feel my style
Tell me say make I no dey change my style
Change my style
I no dey change my style

Adey make her smile
See my style
She dey feel my style
Every day and night she dey feel my style
Feel my style
She dey feel my style

No go play her footballu
No go play like Maradona
Anything wey you want me ago buy you
Anybody wey try ego turn kungfu

No go play you footballu
No go play like Maradona
Anybody wey try ego turn kungfu
Anything wey you want me ago buy you

You dey feel my style
Like my style
This one sef ebi just freestyle
Everyday and night adey make her smile

Oh you dey like my style
Like my style
You dey feel my style
Feel my style
You dey feel my style
Like my style
She dey like my style

Pretty girl like my style
And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my lifestyle

She tell me say she like style
And she dey tell me every night and day say ebi me she dey feel my style
She dey like my style

No go play her footballu
No go play like Maradona
Anything wey you want me ago buy you
Anybody wey try ego turn kungfu

No go play you footballu
No go play like Maradona
Anybody wey try ego turn kungfu
Anything wey you want me ago buy you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Sylvester Amo-Quarm

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lifestyle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lifestyle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11509369/%D0%A4%D0%98%D0%93%D0%98/Lifestyle>.

    Missing lyrics by ФИГИ?

    Know any other songs by ФИГИ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    To which Hasidic branch was the singer Matisyahu attached for a period of time?
    A Satmar
    B Breslov
    C Belz
    D Lubavitch

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ФИГИ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!