Song parody of

MATTER

by Dorsh

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the MATTER song by Dorsh.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Pray make things Dey soft Make Inno suffer Make e be, make I Dey proper On this street make I go Gaga You know say I be small boy wey go turn father Make all checks Dey drop for me Make I no feel all the shits You know me I dey on P Make them real ones dey in peace Eyes on me me I know oo But Dey can't pay me the dole You don't see me when am broke I just gats Dey on a low Mama sef don Dey call She know me I Dey inform She say make I no Dey phor Say my time E go surely come But E Dey make me tired This kind matter aah aah E Dey make me para I don Dey Mayan oo oo E Dey make me tired This kind matter aah aah E Dey make me para I don Dey Mayan oo oo Good things come when you work I gats Dey steady on grind Many days wey no dey pure When money no dey no one come Get it right Inno be God But Money go dey I know for sure Many things wey don concur I can see as people Dey run Yea We can see the pain As long as we can feel the rain o When we no be slave Baba iwo lole se Let them feel the wave Make I no Dey do in vain o Make my ways Dey pave I know boy is full of Grace But E Dey make me tired This kind matter aah aah E Dey make me para I don Dey Mayan ooo E Dey make me tired This kind matter aah aah E Dey make me para I don Dey Mayan ooo Good things come when you work I gats Dey steady on grind Many days wey no dey pure When money no dey no one come

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
A Birth Control
B Western Movies
C The Media
D The Police

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Dorsh tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!