MATTER

Dorsh

0 fans

Dorsh


2:34

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Pray make things Dey soft
Make Inno suffer
Make e be, make I Dey proper
On this street make I go Gaga
You know say I be small boy
wey go turn father
Make all checks Dey drop for me
Make I no feel all the shits
You know me I dey on P
Make them real ones dey in peace
Eyes on me me I  know oo
But Dey can't pay me the dole
You don't see me when am broke
I just gats Dey on a low
Mama sef don Dey call
She know me I Dey inform
She say make I no Dey phor
Say my time E go surely come

But E Dey make me tired
This kind matter aah aah
E Dey make me para
I don Dey Mayan oo oo
E Dey make me tired
This kind matter aah aah
E Dey make me para
I don Dey Mayan oo oo

Good things come when you work
I gats Dey steady on grind
Many days wey no dey pure
When money no dey no one come
Get it right Inno be God
But Money go dey I know for sure
Many things wey don concur
I can see as people Dey run
Yea
We can see the pain
As long as we can feel the rain o
When we no be slave
Baba iwo lole se
Let them feel the wave
Make I no Dey do in vain o
Make my ways Dey pave
I know boy is full of Grace

But E Dey make me tired
This kind matter aah aah
E Dey make me para
I don Dey Mayan ooo
E Dey make me tired
This kind matter aah aah
E Dey make me para
I don Dey Mayan ooo

Good things come when you work
I gats Dey steady on grind
Many days wey no dey pure
When money no dey no one come

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Fasua Omolayo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MATTER Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MATTER Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12698026/Dorsh/MATTER>.

    Missing lyrics by Dorsh?

    Know any other songs by Dorsh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which band are Adam, Jack and Ryan singers?
    A ARJ
    B RJA
    C JRA
    D AJR

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dorsh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!