Song parody of
Jesus bu Eze (Special Version)
by Eze Queendaline
Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Jesus bu Eze (Special Version) song by Eze Queendaline.
Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!
Jesus bu Eze, ( Hai yei yei)
Jesus bu uzor, ( Hai yei yei)
Na Jesus be the Oga, Baba na you dey reign oo.
Jesus bu uzor, ( Hai yei yei ee)
Jesus bu ndum' ( Hai yei yei)
Na Jesus be my life, Baba you reign forever.
Gather everybody here, make Una join me and praise thou Lord, ( for his goodness and mercys oh yes, i dey make me shine well).
Come on everybody here ee. Make Una join me and praise thou Lord,( for his goodness and mercys oh yes, dey make me shine well).
Onyia! Join me and praise him. ( Hai yei yei)
Let's praise and worship the Lord, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you).

Gather everybody here ee, make Una join me and praise Baba, ( for his goodness and mercys oh yes, i dey speak for me always).
Join me and praise him. ( Hai yei yei)
Let's praise and worship Baba, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you).
Hai yei, give God his heavenly rights (Baba we praise and worship you)
Victory is my name ooo, for the Lord is by my side. I will jump and pass all fear because na Jesus be the Oga aaa.

That Country too hard ( Hai yei yei)
Abi ya health no stable. We go jump and pass them all, because na Jesus be the Oga aa.

I dey do you like this, (Hai yei yei)
Abi e be you like that oo oo. We go jump and pass all this because na Jesus be the Oga aa.

Let's praise and worship Baba a, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you).
Hai yei, give God his heavenly rights (Baba we praise and worship you). Hei yei yei, Give God his heavenly rights,(Baba we praise and worship you.
Give God his heavenly rights ooo, Baba we praise and worship you . Give God his heavenly rights. I will give God thy heavenly anthem.
Onyia! Give God his heavenly rights, i will give God his heavenly anthem.