Jesus bu Eze (Special Version)
Eze Queendaline
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jesus bu Eze, ( Hai yei yei) Jesus bu uzor, ( Hai yei yei) Na Jesus be the Oga, Baba na you dey reign oo. Jesus bu uzor, ( Hai yei yei ee) Jesus bu ndum' ( Hai yei yei) Na Jesus be my life, Baba you reign forever. Gather everybody here, make Una join me and praise thou Lord, ( for his goodness and mercys oh yes, i dey make me shine well). Come on everybody here ee. Make Una join me and praise thou Lord,( for his goodness and mercys oh yes, dey make me shine well). Onyia! Join me and praise him. ( Hai yei yei) Let's praise and worship the Lord, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you). Jesus bu Eze, ( Hai yei yei) Jesus bu uzor, ( Hai yei yei) Na Jesus be the Oga, Baba na you dey reign oo. Jesus bu uzor, ( Hai yei yei ee) Jesus bu ndum' ( Hai yei yei) Na Jesus be my life, Baba you reign forever. Gather everybody here ee, make Una join me and praise Baba, ( for his goodness and mercys oh yes, i dey speak for me always). Join me and praise him. ( Hai yei yei) Let's praise and worship Baba, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you). Hai yei, give God his heavenly rights (Baba we praise and worship you) Victory is my name ooo, for the Lord is by my side. I will jump and pass all fear because na Jesus be the Oga aaa. Onyia! Join me and praise him. ( Hai yei yei) Let's praise and worship the Lord, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you). That Country too hard ( Hai yei yei) Abi ya health no stable. We go jump and pass them all, because na Jesus be the Oga aa. Onyia! Join me and praise him. ( Hai yei yei) Let's praise and worship Baba, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you). I dey do you like this, (Hai yei yei) Abi e be you like that oo oo. We go jump and pass all this because na Jesus be the Oga aa. Onyia! Join me and praise him. ( Hai yei yei) Let's praise and worship Baba a, give God his heavenly rights,( Baba we praise and worship you). Hai yei, give God his heavenly rights (Baba we praise and worship you). Hei yei yei, Give God his heavenly rights,(Baba we praise and worship you. Give God his heavenly rights ooo, Baba we praise and worship you . Give God his heavenly rights. I will give God thy heavenly anthem. Onyia! Give God his heavenly rights, i will give God his heavenly anthem.
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jesus bu Eze (Special Version) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13834921/Eze+Queendaline/Jesus+bu+Eze+%28Special+Version%29>.
Discuss the Jesus bu Eze (Special Version) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In