Ginja

Rosi Prince

1 fan

Rosi Prince

Praise Ukachukwu Mba also known as Privay Cee (formerly Rosi Prince) is a Nigerian singer and entrepreneur


Year:
2021
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

O lolo give me o lolo 
E winey o lolo
Fine boy no dey rush
She like the way I freestyle
She see me turn superstar
Wanna take her to the bar
She fit dance koroba

Rosi Prince o come make I lay
E winey o lolo
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me 
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me 
I know you love me 
No tell me later 
Doubledu 
Pull over show me something
Something wey go burst my mind only
I know you want me baby come over
She tell me later tell me game over 
Omo pull over 
Say i no go do
She tell me say she want me now
All of those time 
I've been calling waiting for you o
Rosi 
She belle full
Cause I give her two
She come for round two 
But me schedule
What you gonna do
What you gonna do
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me 
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me 
I know you love me 
No tell me later
Your body I know sho ma wa
Everyday and day 
And me wan take you farway
Ye mama 
Ye mama
Ye mama
Ye mama 
Ye mama 
Ye mama
Ye mama
Ye mama
O girli wa me oo
Enter center make dem go mental
I wanna take you continental
Enter corner me I don dey ginja
I know you want me
Oh baby show me 
I know you love me
No tell me later
She tell me hold me
Show me 
I know you love me 
No tell me later
Mula

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

 

Written by: Praise Daniel

Submitted by privaycee on December 28, 2021

Discuss these Ginja Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ginja Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/121176/Rosi+Prince/Ginja>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Ginja

    11
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous guitar brand has a model named the Stratocaster?
    A Sitar
    B Banjo
    C Didgeridoo
    D Fender

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!