Martha
Underfan onye ike
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ahaaa Underfan Onye ike Nwanne let's go there wowoowowo wowoowowo wowoowowo aigh onananaa Baby listen I gat a lot of things I really wanna tell you baby shebi you dey hear me I know say you dey hear me shebi I don tell you I no dey like anybody wey dey shakara bcos I'm on a low key you know I'm on a low key so why things dey scatter scatter you dey make me dey tire tire when I get money we go mmanya baby don't tell me you're not interested again many things dey scatter scatter you dey make me dey tire tire when I get money we go mmanya baby never tell me you're not interested again when I tell am say you know I love you she go tell me say no no I don't want she go tell me say no no I'm not in love with you Nnwa you know I'm in love she go tell me say no no I don't want she go tell me say no no I'm not in love with you who be this girl wey dey cause wahala she dey make me and my guys to dey fight each other wetin be her name she said her name is martha And if you wanna date her you must be ready to suffer Are you a bastard ka ibudi ogbanje ka o maka pastor gi ka I ji eme ife ndi enigwe be careful with me cos I'm badder than the baddest if you dare mess with me I swear you no go ever rest the day I met you we talked and you accepted why you didn't tell me you were not interested. the love of yesterday is taking off like rockets Baby calm down before you kick the bucket Nnwa, is this what it is before before it was never like this you wanna leave me without giving me a kiss the thing dey worry me but she doesn't give a shit . I gat the power and I gat the beast I go slaughter anybody wey wan disturb my peace you better calm down make we dey live in peace. las las you go relent and o ga adikwa gi ka film. Onye ike ka m bu I no dey joke o this love is crazy and e dey choke o forget those people wey talk say I dey smoke I never smoke baby kama m gote milk and coke so Chorus: why things dey scatter scatter you dey make me dey tire tire when I get money we go mmanya baby don't tell me your not interested again many things dey scatter scatter you dey make me dey tire tire when I get money we go mmanya baby never tell me you're not interested again when I tell am say you know I love you she go tell me say no no I don't want she go tell me say no no I'm not in love with you Nnwa you know I'm in love she go tell me say no no I don't want she go tell me say no no I'm not in love with you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Martha Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/136736/Underfan+onye+ike/Martha>.
Discuss these Martha Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In