Jo
Richie Rhemmy
Struggling with Jo? Become a better singer in 30 days with these videos!
As the party don start All my people don turn to yawa (Yawa jo) Me I must to fajii tonight Cos me I no be loner (Yeah yeah ) Me and guys on a low Wanna vibe till whenever (Gbe body ) Omo nah God we Dey keep us From January down to December Wouh ouh So me I want to jo Party all night long Sipping on my Hennessy Go down on a low So me I want to jo Party all night long Sipping on my Hennessy Go down on a low wouh ouh As me step inna the place All of them girls Start to screaming my name Shawty be Dey light my face She trynna keep in Make it all night dancing As me step inna the place All of them girls Start to screaming my name Shawty be Dey light my face She trynna keep in Make it all night dancing Monike jo Jo jo Monike jo Party turner We Dey make Dem jo All the bad man Dem Dey fan like craze oh We chopping Connie like chase oh Biko looku my face oh Anike *********** We dey dangbana chopping like craze oh wohuwo ye oh ! blessings on a low Momma been Dey tell me You can get it if you hope Now people wey Dey doubt here Don Dey love Oluwa been Dey cover And we vibe and turning up From osun to London Town We Dey make everywhere Dey catch fire we don turn party rocker Blessing everywhere We no see the haters Now dem Dey jo Give them all the vibe Dem Dey dance to the sound J’mapelle Richie Rhemmy why you come Dey act Like you don’t know me When we Dey for kalakuta Burning all the ganja We Dey freak in when she’s a puta Go shawty , go shawty ************ ************* Make every place just Dey boil Catch fire eh oh Gba my dollar eh ohh As me step inna the place All of them girls Start to screaming my name Shawty be Dey light my face She trynna keep in Make it all night dancing As me step inna the place All of them girls Start to screaming my name Shawty be Dey light my face She trynna keep in Make it all night dancing Monike jo Jo jo Monike jo Party turner We Dey make Dem jo All the bad man Dem Dey fan like craze oh We chopping Connie like chase oh Biko looku my face oh Anike *************** We dey dangbana chopping like craze oh wohuwo yeh oh !
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Akorede Taofeek Tope
Submitted on August 11, 2020
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/81762/Richie+Rhemmy/Jo>.
Discuss these Jo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In