Normalise This
Francis Lans ft Jah Cofap
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Normalise This VERSE Ar go enter you gate with thanksgiving Ar go go na you court with boku praising Ar go gi you me praise ar nor go lazy Cuz na you gimme this sound for tell you tenki Despite the storms, ar go normalize this All the pains, all the rage, gi you proper praises Nor go faint, nor go fraid, ar go normalize this All mi days, every race ar go tell about this You nor ever fall my hand Tell me wetin make ar go fold my hand Ar nor see wetin go make ar go fall by hand Cuz you mind na the mind wey lead my mind ohh CHORUS Sae me ar go normalise this, go around the world, gie you proper praises oh Ar go gie you proper praises, go around the world ar go talk about this oh COFAP’S VERSE Dem nuh Sabi dance tiday we go learn Dem Tiday fire pan d wicked man Dem Tiday blessing fall so open hand Dem Wo me praise God u see me God disarm Dem You kin use foot u kin use u hand Dem Nuh timap lekeh say dis na anthem If d chair Dem disturb position Dem We nuh care if something wrong with d fan Dem I say!! A Normalize dis Na so me dey me ah nuh dey hide dis Prai.. Praise God nobody silence Da..dance tey me body vibrate CHORUS Sae me ar go normalise this, go around the world, gie you proper praises oh Ar go gie you proper praises, go around the world ar go talk about this oh LANS VERSE Ar wan gie you crazy love Ar wanna go around talk about your love the love wey dey make man die pan cross I just wanna praise you Lord (ay, ay, ay) TWICE
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Normalise This Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/81945/Francis+Lans+ft+Jah+Cofap/Normalise+This>.
Discuss these Normalise This Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In