No Sleep

Mega Boss X NaTty

0 fans

Mega Boss X NaTty

Music prof; Mega Boss merge with World Class Afrowurld King to drop a single debut; No Sleep. Mega Boss songs about life realities and the hustle on the street. NaTty compliments it with deep go hard rap. You can follow them on Instagram @megaboss_ and @thanattyboi_ The art was complimented by @_artdicted


Year:
2020
42 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

[INTRO]
 See me noww
Mega man the music prof here 
Mega boss on this one o(agba awo)
Bo bo bodda Pablo...

[HOOK]
We dey work everyday
Make blessing dey come my way
Ki ori bami Shey 
Shebi naso we dey pray 
Cause, this struggle no easy
24/7 we dey busy
No time to be sleeping
That’s why I am singing

[CHORUS]
Cause we no dey sleep o
Hustle everyday, we dey sing o
No time for babe, we dey single
Cause we wan dey fly liki eagle

Cause we no dey sleep o
Hustle everyday, we dey sing o
No time for babe, we dey single
Cause we wan dey fly liki eagle

[NaTty]
Oti pe ti mo tin para
Oti pe ti mo tin kanra 
Ti mo ti wa ni industry(omo), kin shey odun meta
Owo de ti kamilara
Tori baby boy ti je iya
Awon to support mi tele gan, gbogbo wan ti pada
I’ve been hustling all day
I get many bills to pay
Tin ba sope mole payan, omo iya mi, kin shey ere
Hustle ti mo shey laye 
Oti po, ko ma leye
Tin ba ya e lowo, nigga jhoor, MALO GBAGBE!

[MEGA BOSS]
Oti pe ti mo tin gbe body
Hustle everyday to make this money
No smiling see cause e no funny (ah)
Mofe toju mummy

Oti pe ti mo tin gbe body
Hustle everyday to make this money
No smiling see cause e no funny
Mo fe toju mummy

[HOOK]
We dey work everyday
Make blessing dey come my way
Ki ori bawa  Shey 
Shebi nah so we dey pray 
Cause this struggle no easy
24/7 we dey busy
No time to be sleeping 
That’s why I am singing

[CHORUS]
Cause we no dey sleep o
Hustle everyday we dey sing o
No time for babe we dey single
Cause we wan dey fly liki eagle (yeahhh)

See we no dey sleep o
Hustle everyday we dey sing o
No time for babe we dey single 
And we wan dey fly liki eagle 

[NaTty]
I dey hustle everyday (i get many bills to pay)
Ki ori bami shey  (Naso we dey pray)
Nigga mofe fo (Table go still shake)
We go shayo we go ball (Naso we dey pray)

[MEGA BOSS]
Ori mi tete gbami o (yeah yeah)
Iya yi fe pami o
Ori mi tete lami o
Cause I wan dey shack dem like pami o

[HOOK]
We dey work everyday
Make blessing dey come my way
Ki ori bawa shey 
Shebi naso we dey pray
See this struggle no easy
24/7 we dey busy
No time to be sleeping (yeah)
That’s why I am singing 

[CHORUS]
We no dey sleep o
Hustle everyday we dey sing o 
No time for ba...be (listen!)

We no dey sleep o 
Hustle everyday we dey sing o 
No time for babe we dey single 
Cause we wan dey fly liki eaglee...

[OUTRO]
Uhh yeah
Yeah yeah
Sweet Candy...

 Struggling with No Sleep? Become a better singer in 30 days with these videos!

 

Written by: Stilinski.

Submitted by mgmt.nattyboi on November 11, 2020

Discuss these No Sleep Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Sleep Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/95520/Mega+Boss+X+NaTty/No+Sleep>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang Lucid Dreams?
    A Pentatonix
    B Matty perry
    C Pop smoke
    D Juice WRLD

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!