Don't care

Blaqqy

0 fans

Blaqqy


3:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I Dey, I Dey in love I swear
My heart done bump like air
You take me unaware, I swear
Your Body, body hot gon I swear
For you I greedy no share
You make me feel ife
Ife mi, mo feran re
You no be like bolanle
You no carry my heart play
Steady you always dey pray
For me ooo
I don't care what they say or hear
Na with you I feel care
Something wey sincere
I promise you my heart
I no go leave your side
I go stand by you
Till the day I die
Oh my God oh my God
Oh my God na big bum bum
Big bum bum dey make me cum
When I cum I feel on top
Top top I still need more
So so moan abi small small
Soso Monta on God you bada
Give me raba I done para
This matter na big palava
My wife self done talki tire
She jjst want make retire
But old soldier never dies
I don't care what they say or hear
Na with you I feel care
Something wey sincere
I promise you my heart
I no go leave your side
I go stand by you
Till the day I die
I no go die
Cause I love you with the whole of my heart
So I go come back for you
Even if nyansh carry me comot
Oh my God oh my God
Oh my God na big bum bum
Big bum bum dey make me cum
When I cum I feel on top
Top top I still need more
So so moan abi small small
Soso Monta on God you bada
Give me raba I done para
This matter na big palava
My wife self done talki tire
She jjst want make retire
But old soldier never dies
So mi so
Mi so mi
Fa la ti
Do re mi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Godwin Akiyesi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Don't care Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Don't care Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10123503/Blaqqy/Don%27t+care>.

    Missing lyrics by Blaqqy?

    Know any other songs by Blaqqy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song that has the lyrics "Not sure I told you, but I really like your teeth"?
    A I Like to Move It
    B Give That Wolf A Banana
    C Sharks
    D That's Rich

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Blaqqy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!