Don't care
Blaqqy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
I Dey, I Dey in love I swear My heart done bump like air You take me unaware, I swear Your Body, body hot gon I swear For you I greedy no share You make me feel ife Ife mi, mo feran re You no be like bolanle You no carry my heart play Steady you always dey pray For me ooo I don't care what they say or hear Na with you I feel care Something wey sincere I promise you my heart I no go leave your side I go stand by you Till the day I die Oh my God oh my God Oh my God na big bum bum Big bum bum dey make me cum When I cum I feel on top Top top I still need more So so moan abi small small Soso Monta on God you bada Give me raba I done para This matter na big palava My wife self done talki tire She jjst want make retire But old soldier never dies I don't care what they say or hear Na with you I feel care Something wey sincere I promise you my heart I no go leave your side I go stand by you Till the day I die I no go die Cause I love you with the whole of my heart So I go come back for you Even if nyansh carry me comot Oh my God oh my God Oh my God na big bum bum Big bum bum dey make me cum When I cum I feel on top Top top I still need more So so moan abi small small Soso Monta on God you bada Give me raba I done para This matter na big palava My wife self done talki tire She jjst want make retire But old soldier never dies So mi so Mi so mi Fa la ti Do re mi
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Don't care Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10123503/Blaqqy/Don%27t+care>.
Discuss the Don't care Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In