ARA (Street Anthem)

MayorMike

0 fans

MayorMike


2:14

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Cheeeh
Elele elele
E be me Mayormike
I get tori for my country my people make una hear oh
Bank wey dey save our money talk say them no get money
The people wey we elect no be them dey go select
The truth of the matter bu na ara agba go everybody no here
Charli ke kosi
Ara agba go don't give up
Ara nu wa gbara people conscience
Gba kwa ma motivational speaker
Charlie ke kosi
Ara agba go sure dealer
Ara agba go old taker
Ara agba go gold digger
Ara agba go sure picker
Charli ke kosi
Ara agba go don't give up
Ara nu wa gbara people conscience
Gba kwa ma motivational speaker
Charlie ke kosi
Ara agba go sure dealer
Ara agba go old taker
Ara agba go gold digger
Ara agba go sure picker
You carry people mandate chop constituency money
Like this wey e dey be we dey use money buy our money
Amaka don fall her breast now she don dey call me horny
The future di very bright for the youth wey find their money
We finish school we no get job
Hunger turning the youth to fraudster
Our leaders for selfish interest them turning the youth to gangsters
Charli ke kosi
Ara agba go don't give up
Ara nu wa gbara people conscience
Gba kwa ma motivational speaker
Charlie ke kosi
Ara agba go sure dealer
Ara agba go old taker
Ara agba go gold digger
Ara agba go sure picker
Charli ke kosi
Ara agba go don't give up
Ara nu wa gbara people conscience
Gba kwa ma motivational speaker
Charlie ke kosi
Ara agba go sure dealer
Ara agba go old taker
Ara agba go gold digger
Ara agba go sure picker
Chaiii ara agba go isi m nwanne
Haiii my dealer ara Agbala ya oh, o ga enye go di m one loud ma epie
Haiii sepiansa sepienso
Ara agbala ndi ara

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Micheal Okafor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ARA (Street Anthem) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ARA (Street Anthem) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11330213/MayorMike/ARA+%28Street+Anthem%29>.

    Missing lyrics by MayorMike?

    Know any other songs by MayorMike? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who replaced Paul Di'Anno as lead singer of Iron Maiden?
    A Steve Harris
    B Dave Murray
    C Bruce Dickinson
    D Adrian Smith

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    MayorMike tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!