ARA (Street Anthem)
MayorMike
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Cheeeh Elele elele E be me Mayormike I get tori for my country my people make una hear oh Bank wey dey save our money talk say them no get money The people wey we elect no be them dey go select The truth of the matter bu na ara agba go everybody no here Charli ke kosi Ara agba go don't give up Ara nu wa gbara people conscience Gba kwa ma motivational speaker Charlie ke kosi Ara agba go sure dealer Ara agba go old taker Ara agba go gold digger Ara agba go sure picker Charli ke kosi Ara agba go don't give up Ara nu wa gbara people conscience Gba kwa ma motivational speaker Charlie ke kosi Ara agba go sure dealer Ara agba go old taker Ara agba go gold digger Ara agba go sure picker You carry people mandate chop constituency money Like this wey e dey be we dey use money buy our money Amaka don fall her breast now she don dey call me horny The future di very bright for the youth wey find their money We finish school we no get job Hunger turning the youth to fraudster Our leaders for selfish interest them turning the youth to gangsters Charli ke kosi Ara agba go don't give up Ara nu wa gbara people conscience Gba kwa ma motivational speaker Charlie ke kosi Ara agba go sure dealer Ara agba go old taker Ara agba go gold digger Ara agba go sure picker Charli ke kosi Ara agba go don't give up Ara nu wa gbara people conscience Gba kwa ma motivational speaker Charlie ke kosi Ara agba go sure dealer Ara agba go old taker Ara agba go gold digger Ara agba go sure picker Chaiii ara agba go isi m nwanne Haiii my dealer ara Agbala ya oh, o ga enye go di m one loud ma epie Haiii sepiansa sepienso Ara agbala ndi ara
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ARA (Street Anthem) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11330213/MayorMike/ARA+%28Street+Anthem%29>.
Discuss the ARA (Street Anthem) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In