Jah

StarskiBlaze

0 fans

StarskiBlaze


2:29

 Struggling with Jah? Become a better singer in 30 days with these videos!

Yeah, Starski, Danny Blaze, yeah
Naija my country, wetin dey xup, too much killings, breaking the laws
They got the power, they use it by force, rich getting rich and the poor getting poor
Men no dey chop fine, again, many people just sleep in pain

Drugs make many youths insane, We dey suffer, them no need complains
Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies
For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we
Empty promises, mago mago, even pastor, self don turn Baba Lawo

And if you ask me, if I knack ashawo , rather use my fingers, Shashegbawo
Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies
For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we
Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies
For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we

This government badoo, You protest your right, dem go puy you o
You hussle for food, dem go find you o, free human rights, dem deny you o
Many men full prison, this season , for no reason
Ever since dem bring democracy, we go crazy

Politicians divert country money, to cater for family
At the end they leave us with nothing, then call us lazy
Stop playing God Mr. Man, after burning the country down, what's your plan
You are not sorry, you are not sorry for spoiling your land

All the innocent blood , you spilt , that soiled your hands
Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies
For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we
Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies
For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we

This government badoo, you protest your right, dem go puy you o
You hussle for food, dem go find you o, free human rights, dem deny you o
This government badoo
This government badoo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Starski Blaze

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jah Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11590097/StarskiBlaze/Jah>.

    Missing lyrics by StarskiBlaze?

    Know any other songs by StarskiBlaze? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I kissed a girl and I liked it, the taste of her ____________"
    A felt like plastic
    B berry chapstick
    C cherry chapstick
    D was like crabstick

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    StarskiBlaze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!