Jah
StarskiBlaze
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah, Starski, Danny Blaze, yeah Naija my country, wetin dey xup, too much killings, breaking the laws They got the power, they use it by force, rich getting rich and the poor getting poor Men no dey chop fine, again, many people just sleep in pain Drugs make many youths insane, We dey suffer, them no need complains Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we Empty promises, mago mago, even pastor, self don turn Baba Lawo And if you ask me, if I knack ashawo , rather use my fingers, Shashegbawo Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we This government badoo, You protest your right, dem go puy you o You hussle for food, dem go find you o, free human rights, dem deny you o Many men full prison, this season , for no reason Ever since dem bring democracy, we go crazy Politicians divert country money, to cater for family At the end they leave us with nothing, then call us lazy Stop playing God Mr. Man, after burning the country down, what's your plan You are not sorry, you are not sorry for spoiling your land All the innocent blood , you spilt , that soiled your hands Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we Jah we pray for your guidance, Jah we beg for your mercies For the people wey dey hate on us, make dem no prosper against we This government badoo, you protest your right, dem go puy you o You hussle for food, dem go find you o, free human rights, dem deny you o This government badoo This government badoo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11590097/StarskiBlaze/Jah>.
Discuss the Jah Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In