Level up

Dromon

0 fans

Dromon

A dromon (from Greek δρόμων, dromōn, "runner") was a type of galley and the most important warship of the Byzantine navy from the 5th to 12th centuries AD, when they were succeeded by Italian-style galleys. It was developed from the ancient liburnian, which was the mainstay of the Roman navy during the Empire.Middle English dromond and Old French dromont are derived from the dromon, and described any particularly large medieval ship. more »


2:18

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

My baby girl
Like to party
Baby girl Abeg
Make you no
Loosegard me
This ur big bacca sef
E don distract me
Fine girl from the west
She a virgin
I like it whenever
You call me zaddy
Pretty face big waist
She a baddie
Wanna lick ur body
Baby like a candy
Defend her I be
Baller like Akanji
Level up
Level up
Oh baby girl abeg
Make we couple up
And if I wan dey dull
I go buckle up
Say me i no dey lie
Say na you I dey want
Level up
Level up
My baby girl abeg
Make we couple up
And if I wan dey dull
I go buckle up
Say me i no dey lie
Say na you I dey want
Jo jo ofi badi jo
My baby abeg oya
Follow me go
Oya jo fi jo
Ofi badi jo
My baby abeg
Oya follow me go
Jo jo ofi badi jo
My baby abeg oya
Follow me go
Oya jo fi jo
Ofi badi jo
My baby abeg
Oya follow me go
Something must
To kill a man
And if you happen to me
Girl I understand
I know you wanna
Be the one
Ohh baby girl abeg
I wanna be the man
Stay with me
Ohh baby girl
Abeg no dey play with me
I know you love me
But you no dey
Show it to me
I'll give you everything
You want for real
Wey you dey want for real
Girl this ur love o
Make me want fall in love o
I dey thank my God o
For giving me this
Kind of girl o
Woah woah
Level up
Level up
Oh baby girl abeg
Make we couple up
And if I wan dey dull
I go buckle up
Say me i no dey lie
Say na you I dey want
Level up
Level up
My baby girl abeg
Make we couple up
And if I wan dey dull
I go buckle up
Say me i no dey lie
Say na you I dey want
Jo jo ofi badi jo
My baby abeg oya
Follow me go
Oya jo fi jo
Ofi badi jo
My baby abeg
Oya follow me go
Jo jo ofi badi jo
My baby abeg oya
Follow me go
Oya jo fi jo
Ofi badi jo
My baby abeg
Oya follow me go

 Struggling with Level up? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Raymond Omobogie

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Level up Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Level up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11691194/Dromon/Level+up>.

    Missing lyrics by Dromon?

    Know any other songs by Dromon? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "You're So Vain" refers to three men, one of them is...
    A Chuck Norris
    B Al Pacino
    C Martin Sheen
    D Warren Beatty

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dromon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!