Level up
Dromon
Struggling with Level up? Become a better singer in 30 days with these videos!
My baby girl Like to party Baby girl Abeg Make you no Loosegard me This ur big bacca sef E don distract me Fine girl from the west She a virgin I like it whenever You call me zaddy Pretty face big waist She a baddie Wanna lick ur body Baby like a candy Defend her I be Baller like Akanji Level up Level up Oh baby girl abeg Make we couple up And if I wan dey dull I go buckle up Say me i no dey lie Say na you I dey want Level up Level up My baby girl abeg Make we couple up And if I wan dey dull I go buckle up Say me i no dey lie Say na you I dey want Jo jo ofi badi jo My baby abeg oya Follow me go Oya jo fi jo Ofi badi jo My baby abeg Oya follow me go Jo jo ofi badi jo My baby abeg oya Follow me go Oya jo fi jo Ofi badi jo My baby abeg Oya follow me go Something must To kill a man And if you happen to me Girl I understand I know you wanna Be the one Ohh baby girl abeg I wanna be the man Stay with me Ohh baby girl Abeg no dey play with me I know you love me But you no dey Show it to me I'll give you everything You want for real Wey you dey want for real Girl this ur love o Make me want fall in love o I dey thank my God o For giving me this Kind of girl o Woah woah Level up Level up Oh baby girl abeg Make we couple up And if I wan dey dull I go buckle up Say me i no dey lie Say na you I dey want Level up Level up My baby girl abeg Make we couple up And if I wan dey dull I go buckle up Say me i no dey lie Say na you I dey want Jo jo ofi badi jo My baby abeg oya Follow me go Oya jo fi jo Ofi badi jo My baby abeg Oya follow me go Jo jo ofi badi jo My baby abeg oya Follow me go Oya jo fi jo Ofi badi jo My baby abeg Oya follow me go
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Level up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11691194/Dromon/Level+up>.
Discuss the Level up Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In