Nothing Spoil (feat. Oladips)

Olitee Tha Flow

0 fans

Olitee Tha Flow


3:20

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah olitee
Kilo happen nah
Omo iya aje, ahmm omo iya aje
Eh eh omi ata
Oyinbo e ni pepper water
Ahnnn ahnnn
Youre bad youre good and i bad as well
I'm doing more better than i was last year
Make you de top chart make you be anthem
Me i no go fhor for you brother seh
If no be arsenal wey spoil ticket
I for call pheelz make he come record
But my brother i swear nothing spoil
When my time reach dem go hear me die
If them no love you comot your body
No be by force to de gum body
Iwo gan o kere you be somebody
You get concept bi Tg Omori
For weitin you de do youre so bad
Stand and fight youre so soldier
Carry your cross on your shoulder
Nobody fit weigh you down you're stronger
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
Obo mi n lagun irun ara e ni ko jonmon
But with the little wey i get oloun moma jonmon
Tori won mo pe mo stubborn, lataye wo sonmon
Awon toni kole make e ejor seyin je olohun
Emi lomo ti mommy yin sofun wipe kema safun
Aso aloku tewoku tan nipe kan dafun
Nisin mo ti n jeran igbe ati amala lafun
Mowa deni to n se birthday tan se paranran fun
Happy birthday to youuuuu
Mowa di omo ologo, omo ologo to nlo 5g
Awon eyan ti wish me kpa whatsapp ati ig
Oju tiri many things omo iyami kin to elevate
Eni toba make e bayii laye n celebrate
Adura iyami lo n gba lorimi jhor pelu grace
Toba wami wale to sofun mi wape lenu gate
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
Mose eriwo ya motun ke halleluyah
Lo asalatu kin le dade wura
No matter what i must to get the mulla
Bi egbe mi n mu Hennessy mio fe mu gulder
Mose lahila ha ila lahu
Koso mi kin ma se resu
Ah ah ah ih ah ah ih ah ah
Na you go carry your cross agbelebu
lahila ha ila lahu
Koso mi kin ma se resu
Ah ah ah ih ah ah ih ah ah
Na you go carry your cross agbelebu
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil
All fingers are not equal
Make i no de live in poor
Think about my six figures
If you hate on me omo nothing spoil

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Olalekan Ishola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nothing Spoil (feat. Oladips) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nothing Spoil (feat. Oladips) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11726251/Olitee+Tha+Flow/Nothing+Spoil+%28feat.+Oladips%29>.

    Missing lyrics by Olitee Tha Flow?

    Know any other songs by Olitee Tha Flow? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Signe Andersen
    B Lydia Pense
    C Linda LaFlamme
    D Grace Slick

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Olitee Tha Flow tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!