Nothing Spoil (feat. Oladips)
Olitee Tha Flow
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ah olitee Kilo happen nah Omo iya aje, ahmm omo iya aje Eh eh omi ata Oyinbo e ni pepper water Ahnnn ahnnn Youre bad youre good and i bad as well I'm doing more better than i was last year Make you de top chart make you be anthem Me i no go fhor for you brother seh If no be arsenal wey spoil ticket I for call pheelz make he come record But my brother i swear nothing spoil When my time reach dem go hear me die If them no love you comot your body No be by force to de gum body Iwo gan o kere you be somebody You get concept bi Tg Omori For weitin you de do youre so bad Stand and fight youre so soldier Carry your cross on your shoulder Nobody fit weigh you down you're stronger All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil Obo mi n lagun irun ara e ni ko jonmon But with the little wey i get oloun moma jonmon Tori won mo pe mo stubborn, lataye wo sonmon Awon toni kole make e ejor seyin je olohun Emi lomo ti mommy yin sofun wipe kema safun Aso aloku tewoku tan nipe kan dafun Nisin mo ti n jeran igbe ati amala lafun Mowa deni to n se birthday tan se paranran fun Happy birthday to youuuuu Mowa di omo ologo, omo ologo to nlo 5g Awon eyan ti wish me kpa whatsapp ati ig Oju tiri many things omo iyami kin to elevate Eni toba make e bayii laye n celebrate Adura iyami lo n gba lorimi jhor pelu grace Toba wami wale to sofun mi wape lenu gate All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil Mose eriwo ya motun ke halleluyah Lo asalatu kin le dade wura No matter what i must to get the mulla Bi egbe mi n mu Hennessy mio fe mu gulder Mose lahila ha ila lahu Koso mi kin ma se resu Ah ah ah ih ah ah ih ah ah Na you go carry your cross agbelebu lahila ha ila lahu Koso mi kin ma se resu Ah ah ah ih ah ah ih ah ah Na you go carry your cross agbelebu All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil All fingers are not equal Make i no de live in poor Think about my six figures If you hate on me omo nothing spoil
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nothing Spoil (feat. Oladips) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11726251/Olitee+Tha+Flow/Nothing+Spoil+%28feat.+Oladips%29>.
Discuss the Nothing Spoil (feat. Oladips) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In