Underrate

Pitoff

0 fans

Pitoff


2:40

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego
Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini
Same niggas wey been, no dey feel my 2 milli
All these niggas don dey, don dey form my family
Okwainafu, I got ladies tripping for my ferrari
Same ladies wey been, no dey want us to fu
Dem say Pitoff oh
You too dirty
You no get cash oh
You no get motor
Ask SK
that's my real G
You too dirty
You no get cash oh
You no get motor
Ask SK
that's my real G
Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego
No run me down oh
No dey do like that oh
Because you can't wear this crown oh
I dey my Oche Eze
Plenty kele dey my side, we dey jaye
We get money nobi cap, we dey throw away
we dey throw away oh
we dey throw away oh
we dey jaye
Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini
Same niggas wey been, no dey feel my 2 milli
All these niggas don dey, don dey form my family
Why you been dey underrate
Why you been dey look down on the boy
Why you been say I no follow
Because you think you know tomorrow
No dey underrate
I get levels, I get rate oh
We no be mate oh
Ego m, pass your ego

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Peter Offodile

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Underrate Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Underrate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11886909/Pitoff/Underrate>.

    Missing lyrics by Pitoff?

    Know any other songs by Pitoff? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Mocca
    B Endah N Rhesa
    C Ten2Five
    D Sore

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pitoff tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!