Underrate
Pitoff
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Why you been dey underrate Why you been dey look down on the boy Why you been say I no follow Because you think you know tomorrow No dey underrate I get levels, I get rate oh We no be mate oh Ego m, pass your ego Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini Same niggas wey been, no dey feel my 2 milli All these niggas don dey, don dey form my family Okwainafu, I got ladies tripping for my ferrari Same ladies wey been, no dey want us to fu Dem say Pitoff oh You too dirty You no get cash oh You no get motor Ask SK that's my real G You too dirty You no get cash oh You no get motor Ask SK that's my real G Why you been dey underrate Why you been dey look down on the boy Why you been say I no follow Because you think you know tomorrow No dey underrate I get levels, I get rate oh We no be mate oh Ego m, pass your ego No run me down oh No dey do like that oh Because you can't wear this crown oh I dey my Oche Eze Plenty kele dey my side, we dey jaye We get money nobi cap, we dey throw away we dey throw away oh we dey throw away oh we dey jaye Oginidi, I got niggas tripping for my Lamborghini Same niggas wey been, no dey feel my 2 milli All these niggas don dey, don dey form my family Why you been dey underrate Why you been dey look down on the boy Why you been say I no follow Because you think you know tomorrow No dey underrate I get levels, I get rate oh We no be mate oh Ego m, pass your ego
Struggling with Underrate? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Underrate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11886909/Pitoff/Underrate>.
Discuss the Underrate Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In