Ojo 2 pac

Mrviqtor

0 fans

Mrviqtor


2:46

 Struggling with Ojo 2 pac? Become a better singer in 30 days with these videos!

I be the king of hard core
Ojo tupac shakul
Mrviqtor na boss if
You check am you drop
I get plenty boys
I get plenty balls
I shoot plenty shots
Like I no get full stop

Dem touch touch by force
They comot young john
They nack her by force and
Still shot her and run
Them start to dey rob
We da road da come
We begin dey shoot so
We begin pursue
What will you do if you
Dey for my shoes
We tie them for bush
Shookbroom for their unm
Why will you shoot
Like you don't know rulesss
After torture we go
Shoot them by two
We smoke till we high
Ojo till I die
You owe me my guy
We come in disguise
You can't kill my shine
I'm a born shooting star
I just shoot for the sky
I go give you last chance
Guy pay me on time
Its two weeks my guy
You rip me walai
I come in at night
Any last call cause
I come with cutlass
Any last touch I gatz
Cut your two hands

I be king of hard core
Ojo tupac shakul
Mrviqtor na boss if
You check am you drop
I get plenty boys
I get plenty balls
I shoot plenty shot
Like I no get full stop
I do plenty runs
Itegbin water side
I get plenty boys
Igbelerin downtown side
I do plenty song
I'm the best song writer
I get plenty jobs
I dey run for alaba

I be the king of hardcore
No go f*ck with my squad
Everywhere we burs burs
Baale boys Na my boys
If you see us you run
Have been hard since I'm small
I go hard no remorse
I go mad bring my ball
Shoot on sight do my job
Like I don't give a f*ck
Like you don't mean a lot
As you don shit for church
As I get plenty balls
And I get plenty funds
As you singing my song
Ojo Tupac shakul

I be the king of hard core
Ojo tupac shakul
Mrviqtor na boss
If you check am you drop
I get plenty boys
I get plenty balls
I shoot plenty shots
Like I no get full stop.
Do plenty runs
Itegbin water side
I get plenty boys
Igbelerin downtown side
I do plenty song
I'm the best song writer
I get plenty jobs
I dey run for alaba

Abegi dance e soco
Dont f*ck with ojo
Our eyes are so red
We go smoke your fuckup
Lie down and jump up
This market too strong
Na we dey plant am
No go take pass two puff
Make una bring my Soso
I no fit focus
She don take two shots
And two scoop of yougut
Go down and come up
Go fast and don't stop
This vibe is so strong
I no Mind to risk all

I be the key of ojo
Make you bring your features
As I dey preach like bishop
I no get religion
I'm from the street of hip-hop
I no get  human blood
I too tough like King Kong
I go hard like bull dog
Make una listen sit-up
When I talk you shut up
Bring my light machine ball
You wan talk na ball shot
I don take like six shoot
I don take like six puffs
I'm about to take off
Rest in power takeoff

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Victor Oriki

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ojo 2 pac Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ojo 2 pac Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12315047/Mrviqtor/Ojo+2+pac>.

    Missing lyrics by Mrviqtor?

    Know any other songs by Mrviqtor? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Gabby Pahinui
    B Israel Kamakawiwoʻole
    C Dennis Pavao
    D Keali'i Reichel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mrviqtor tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!