Ojo 2 pac
Mrviqtor
Struggling with Ojo 2 pac? Become a better singer in 30 days with these videos!
I be the king of hard core Ojo tupac shakul Mrviqtor na boss if You check am you drop I get plenty boys I get plenty balls I shoot plenty shots Like I no get full stop Dem touch touch by force They comot young john They nack her by force and Still shot her and run Them start to dey rob We da road da come We begin dey shoot so We begin pursue What will you do if you Dey for my shoes We tie them for bush Shookbroom for their unm Why will you shoot Like you don't know rulesss After torture we go Shoot them by two We smoke till we high Ojo till I die You owe me my guy We come in disguise You can't kill my shine I'm a born shooting star I just shoot for the sky I go give you last chance Guy pay me on time Its two weeks my guy You rip me walai I come in at night Any last call cause I come with cutlass Any last touch I gatz Cut your two hands I be king of hard core Ojo tupac shakul Mrviqtor na boss if You check am you drop I get plenty boys I get plenty balls I shoot plenty shot Like I no get full stop I do plenty runs Itegbin water side I get plenty boys Igbelerin downtown side I do plenty song I'm the best song writer I get plenty jobs I dey run for alaba I be the king of hardcore No go f*ck with my squad Everywhere we burs burs Baale boys Na my boys If you see us you run Have been hard since I'm small I go hard no remorse I go mad bring my ball Shoot on sight do my job Like I don't give a f*ck Like you don't mean a lot As you don shit for church As I get plenty balls And I get plenty funds As you singing my song Ojo Tupac shakul I be the king of hard core Ojo tupac shakul Mrviqtor na boss If you check am you drop I get plenty boys I get plenty balls I shoot plenty shots Like I no get full stop. Do plenty runs Itegbin water side I get plenty boys Igbelerin downtown side I do plenty song I'm the best song writer I get plenty jobs I dey run for alaba Abegi dance e soco Dont f*ck with ojo Our eyes are so red We go smoke your fuckup Lie down and jump up This market too strong Na we dey plant am No go take pass two puff Make una bring my Soso I no fit focus She don take two shots And two scoop of yougut Go down and come up Go fast and don't stop This vibe is so strong I no Mind to risk all I be the key of ojo Make you bring your features As I dey preach like bishop I no get religion I'm from the street of hip-hop I no get human blood I too tough like King Kong I go hard like bull dog Make una listen sit-up When I talk you shut up Bring my light machine ball You wan talk na ball shot I don take like six shoot I don take like six puffs I'm about to take off Rest in power takeoff
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ojo 2 pac Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12315047/Mrviqtor/Ojo+2+pac>.
Discuss the Ojo 2 pac Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In