One Day

Czah The Dream

0 fans

Czah The Dream


2:27
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Many people are dying, everything are doi
E wo amo oyinbo so
Pressure ti wa
Maa so Yoruba
E wo gbogbo nkan sele ni ilu yii
Pressure ti wa
Oyinbo gan o se so
Se ri Ilu le
E fun wa lowo wa

24/7
E been dey grind like say
If e no make money e no go make heaven
E no go make heaven
Now he don dey hear the devil
E tell am go buy kan kan
Meet baba make dem give you level
So you sef go fit to bubble
But I dey strive  all day
Dey grind all day
Hustle hard e go pay one day
Look your side if your squad no pay
Transfer yourself go to better place
You go shine one day
You go blow one day
The Bugatti you go buy one day
Aston Martin you go ride one day
Keep the work just the grind all day

24/7
E been dey grind like say
If he no make money e go die tomorrow
E go die tomorrow
Now omo ope don dey baff soap
Now every night he dey bomb pass osama
Bomb New York Alabama
Shey make e paste am to cashapp or PayPal
But I dey strive all day
Dey grind all day
Hustle hard e go pay one day
Look your side if your squad no pay
Transfer yourself go to better place
You go shine one day
You go blow one day
The Bugatti you go buy one day
Aston Martin you go ride one day
Keep the work just the grind all day

A lowo e wa so wa di lazy youth
Now e so wa di lazy youth
Owun ni mo wa ni time yii
Ti mi o le lo ibi ishe

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayomide Omosebi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12361385/Czah+The+Dream/One+Day>.

    Missing lyrics by Czah The Dream?

    Know any other songs by Czah The Dream? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The real name of Bruno Mars is?
    A Peter Gene Hernández
    B Bruno Esteban Diaz
    C Peter Diego Hernández
    D Bruno Gene Hernández

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Czah The Dream tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    One Day

    »