One Day
Czah The Dream
Struggling with One Day? Become a better singer in 30 days with these videos!
Many people are dying, everything are doi E wo amo oyinbo so Pressure ti wa Maa so Yoruba E wo gbogbo nkan sele ni ilu yii Pressure ti wa Oyinbo gan o se so Se ri Ilu le E fun wa lowo wa 24/7 E been dey grind like say If e no make money e no go make heaven E no go make heaven Now he don dey hear the devil E tell am go buy kan kan Meet baba make dem give you level So you sef go fit to bubble But I dey strive all day Dey grind all day Hustle hard e go pay one day Look your side if your squad no pay Transfer yourself go to better place You go shine one day You go blow one day The Bugatti you go buy one day Aston Martin you go ride one day Keep the work just the grind all day 24/7 E been dey grind like say If he no make money e go die tomorrow E go die tomorrow Now omo ope don dey baff soap Now every night he dey bomb pass osama Bomb New York Alabama Shey make e paste am to cashapp or PayPal But I dey strive all day Dey grind all day Hustle hard e go pay one day Look your side if your squad no pay Transfer yourself go to better place You go shine one day You go blow one day The Bugatti you go buy one day Aston Martin you go ride one day Keep the work just the grind all day A lowo e wa so wa di lazy youth Now e so wa di lazy youth Owun ni mo wa ni time yii Ti mi o le lo ibi ishe
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"One Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12361385/Czah+The+Dream/One+Day>.
Discuss the One Day Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In