Too Fast

9.9silva

0 fans

9.9silva


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Many things I no fi talk
Many things I no fi talk o
Cause me i dey on God o
Many things wey dem talk for my back

But me i no phor
Cause me i no phor
Many things I no fi talk o
Likewise

When I wake up everyday
I go down on my knees
When I give God all the thanks
I thank  him many ways

Cause he make way for me
To move fast o
Cause I moved fast I mean too fast o
Mo lor gbe hook up o yeah!

Cause the money too much o
Whose fault is it
Calling my cellular ye
Many kele wan dey  burst my medulla
O na na na ye

Calling my cellular na na
Many kele wan dey call my  cellular
Na na na

Enter there like  see caution
Stay there e ti gbo nkan nkan
E de ri nkan sor ye
I put my up on God e

Stand at ease , make you stand at ease
Make you stand at ease o
Burst  my, burst  my ye
No, no

Gbemi trabaye
I no fit shalaye
Dey your dey
Make I dey my dey

I no fit shalaye
B***** gbe mhi trabaye
O na na na na
When I wake up everyday
I go down on my knees

And I give God all the thanks
I thank him many ways
Cause he make way for me
To move fast o

Cause i move fast I mean  too fast o
Mo lor gbe hookup o
Cause the money too much o
Whose fault is it

Burst my, burst my
Burst  my, burst my
And i move  too fast
Emi gan mo tun sare too fast

Yeah yeah boy you know they run fast
No, I'm not too fast
I no write  this verse
You know me
I'm called Silva

Yeah yeah
When you see me you shiver
No, no
Put that bread inside butter

No, no
Yeah yeah
No, no
Yeah yeah

No, no
Yeah yeah
No, no
Yeah yeah

No, no

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ojeniyi Ifeoluwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Too Fast Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Too Fast Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12362124/9.9silva/Too+Fast>.

    Missing lyrics by 9.9silva?

    Know any other songs by 9.9silva? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A Thunderstruck
    B Back in Black
    C It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)
    D Highway to Hell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    9.9silva tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!