Too Fast
9.9silva
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Many things I no fi talk Many things I no fi talk o Cause me i dey on God o Many things wey dem talk for my back But me i no phor Cause me i no phor Many things I no fi talk o Likewise When I wake up everyday I go down on my knees When I give God all the thanks I thank him many ways Cause he make way for me To move fast o Cause I moved fast I mean too fast o Mo lor gbe hook up o yeah! Cause the money too much o Whose fault is it Calling my cellular ye Many kele wan dey burst my medulla O na na na ye Calling my cellular na na Many kele wan dey call my cellular Na na na Enter there like see caution Stay there e ti gbo nkan nkan E de ri nkan sor ye I put my up on God e Stand at ease , make you stand at ease Make you stand at ease o Burst my, burst my ye No, no Gbemi trabaye I no fit shalaye Dey your dey Make I dey my dey I no fit shalaye B***** gbe mhi trabaye O na na na na When I wake up everyday I go down on my knees And I give God all the thanks I thank him many ways Cause he make way for me To move fast o Cause i move fast I mean too fast o Mo lor gbe hookup o Cause the money too much o Whose fault is it Burst my, burst my Burst my, burst my And i move too fast Emi gan mo tun sare too fast Yeah yeah boy you know they run fast No, I'm not too fast I no write this verse You know me I'm called Silva Yeah yeah When you see me you shiver No, no Put that bread inside butter No, no Yeah yeah No, no Yeah yeah No, no Yeah yeah No, no Yeah yeah No, no
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Too Fast Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12362124/9.9silva/Too+Fast>.
Discuss the Too Fast Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In