Chaser (feat. Tee brown)

RUNTY

0 fans

RUNTY


3:13
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Pass me leem I no wan sleep
My eyes dey close I dey on trips
Pass me smoke I no wan gin
If you see my guys
You go see rollsroyce
And we dey on drip
Pass me leem I no want sleep here
Omo my guys dem dey
If you f*ck with me
I pull the trigger
Omo I no dey play
I no dey fear I gat my niggas
If you f*ck with me na just pics
Be ready for war when I tell my goons
Demma break your teeth
If you f*ck with me na just ur pics
Be ready for war when I cook my
Rice I go add my Beans
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Say what
Say we got the money and paper
Straight from grr yeah you know
Man I'm tryna get the money man
I'm tryna get the fame man
Back in the days
Dem be shiiti for church
Dem com pursue us
Say make we dey Comot
I no Sabi lie say na for my Domot
Ekwensu biko rapulumm na church
Look at the the things
Wey dey happen for street
Some people dey die
Some people dey cry
No dey look man wey dey look man side
No dey look man wey dey look man side
You f*ck with me
When I had no gees
Talk about time
It's a bad man thing
It's a bad man thing
With the vibration
Issa bad man thing
When you f*ck with me
Man what and I make you bleed
Bleed shouldn't never been on me
Wait what sleep on me
What shouldn't never sleep on me
Abracadabra when I holla my phone
They be telling me this
They be telling me that
Some people dey hate
You gas get am for mind
Right from Start no dey look man side
Trynna get the name coz we got no time
Trynna get the name coz we got no time
Yeah
If you f*ck with me na just pics
Be ready for war when I tell my goons
Demma break your teeth
If you f*ck with me na just ur pics
Be ready for war when I cook my
Rice I go add my Beans
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: able anuba, david paul

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Chaser (feat. Tee brown) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Chaser (feat. Tee brown) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12417062/RUNTY/Chaser+%28feat.+Tee+brown%29>.

    Missing lyrics by RUNTY?

    Know any other songs by RUNTY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    To which Hasidic branch was the singer Matisyahu attached for a period of time?
    A Satmar
    B Belz
    C Lubavitch
    D Breslov

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    RUNTY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!